Skip to content

Man Of The Year

Waveboygramm
Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

WB MOTY Hey! Kilo tunfe Count my money how much you see there But I'm wavy ema tunje Every gbedu wey I drop ema tunje na na Koma lo to mi Gucci masertti e ye for me for me Am on a mission to gba etomi Ki eleda mi sha ma ศ™o mii ศ™o mii Make them Dance to my rhythm make them jojo Omoge meta ye o Toto Ele wey fine like sikiratu sidodo Girl you Dey make wan Dey jogodo I swear to God I Dey para gan Mo de ti pe ni bi it shonekan Legendary thing ago to lepon E ba mi ki iya mi iya Dolapo yee eh I can't shout mi o le pariwo Eศ™i ma eศ™i ma ri mariwo Look me like tv e mari ranwo Agba to ba ni omi lo ma pariwo Like a criminal Won ni won wa mi dem no see me now Oluwawavy wavy sha loba oh Even your girlfriend no wan free me now Ahn Ahn Ahnnnnn ko de ni ye poverty Aaaahnnnnnnn see I Dey rock Versace Who no know go know Who no hear go hear Am the man of the year U better hear me clear Folashade rora o rora o rora o Sisi rora o rora rora o Na money make me kanra o kanra o kanra Make me kanra o kanra Folashade rora o rora o rora o Sisi rora o rora rora o Na money make me kanra o kanra o kanra Make me kanra o kanra Bend it for me I go give you dollar You gon know why then Dey call me baller I Dey run things you Dey for corner o I Dey gbadun how these things Dey fall out All the kele wanna have my babies Dunno how to choose between these ladies Everywhere I go them sabi Waavy Every time I comot them Dey hail me I can't shout mi o le pariwo Eศ™i ma eศ™i ma ri mariwo Look me like tv e mari ranwo Agba to ba ni omi lo ma pariwo Like a criminal Won ni won wa mi dem no see me now Oluwawavy wavy sha loba oh Even your girlfriend no wan free me now Ahn Ahn Ahnnnnn ko de ni ye poverty Aaaahnnnnnnn see I Dey rock Versace Who no know go know Who no hear go hear Am the man of the year U better hear me clear Usmon !!!! Usmon !!!! Efcc ti de Usmon yee!!! Usmon!!!!!!