Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Talk About Me
DJ COZ
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Told ya am multi genre
Dj coz
So mi remember something 2baba say if
No be talks about then you are nobody
So mi fi tell you something today yeah yeah
Talk about me, talk about me, anything wey you say e no concern me
Talk about me, talk about me, anything wahya say e no concern me

So mi live mi life not to impress nobody ya yeah
So mi want you live your life never to impress me
So mi live mi life mi no compete with nobody ya yeah
Da why mi dey free of mi life
If you wish me bad you go use your head carry am
Mi God pikin you no fit to compare
Mi be God pikin you no fit to harm me
Anything wey Jah do for you no go take am all of a suddenly
My brother think am hard before you say thing about me
Talk about me, talk about me, anything wey you say e no concern me
Talk about me, talk about me, anything wahya say e no concern me
Talk about me, talk about me, anything wey you say e no concern me
Talk about me, talk about me, anything wey you say e no concern me
I have seen many storms in my life yeah
Most storms have caught me by surprise yeah
So i have to learn very quick to look futher and
Understand that I am not caple of controlling the weather
Life is too mysterious to take too serious
So ask yourself your hate today,
Would get you closer to where you wanna be tomorrow?
Live your life to the fullest potential and fight for your dreams
I say fight for your dreams
No one come fi fight for your dreams
Mi fi tell you something today yeah
Mi say!

ย