Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
No Panic
Odyfits
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Odyfits
Oddity
High spirit
Your babe go whine you
But no panic
Your Plug go whine you
But no panic
Aza man go whine you
But you no go panic
Your life go want spoil
But you no go panic
It's Zero panic
My Steeze na 100
It's zero panic
Composure na 100
It's zero Panic
My Swagg na 100
It's Zero panic
My Steeze na 100
High Spirit
Men on guard
High spirit
We dey on guard
High spirit
Hope on God
High Spirt
We mount our guard
Everyday na my Season l go dey make the jam and go still dey hit
Hit
Your village people go dey try to wine you but them no go fit
Fit
We no dey do competition so na who una want come defeat
Defeat
New taker wey want dey form boss make he show us payment receipt
Receipt
Your bills go whine you but no fold
Steady on a grinding with much hope
Even on a sapa dey I Code
Any gbedu wey I drop na dope
Your bills go whine you but no fold
Steady on a grinding with much hope
Even on a sapa dey I Code
Any gbedu wey I drop na dope
Your babe go whine you
But no panic
Your Plug go whine you
But no panic
Aza man go whine you
But you no go panic
Your life go want spoil
But you no go panic
It's Zero panic
My Steeze na 1000
It's zero panic
Composure na 100
It's zero Panic
My Swagg na 100
It's Zero panic
My Steeze na 100
High Spirit
Men on guard
High spirit
We dey our guard
High spirit
Hope on God
High Spirt
We mount our guard
ย