Skip to content

Paracetamol

Flowtain
Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

I no dey follow you drag o, me I dey for my area If to say dem get the powers o, dem for end my career But thank God I still dey shine like sconto So many dos and the don'ts o I stay very lowkey but sometimes I decide to flaunt o Why I go follow you argue o, barrister what is the point o? Say demma carry my matter talk o (fake news wan finish my data) But dem no follow the brother work o (na that one wey dey burst medulla) If I no dey for you, then you no dey for me It is the life I chose (chose) No come dey worry me o So why you drinking drinking paracetamol for my headache Wetin I do Wetin dem talk say I do One two I buckle my shoe Cause I no want issue, want no issue Their plenty talks na their tactics Me I'll be living my life Steadily chopping my life I say nobody send nobody (Their talk no dey full basket) Two tablets Morning and night they taking two tablets Some are taking three tablets, morning and night Say they get their own problem But they say na my own they want to talk about Running my race demma run their mouth Nobody, only me know the times I suffer The kele say make I be her lover So many sleepless nights on the sofa, wey make the boy wise up like Osuofia But demma carry my matter talk o (cho ri cho cho) But dem no follow the brother work o What is your biz if I decide to smoke igbo, pop shayo Carry all my money and nack okpo None of these things wey concern you I mean does it really concern you Drinking drinking paracetamol for my headache Wetin I do Wetin dem talk say I do One two I buckle my shoe Cause I no want issue, want no issue Their plenty talks na their tactics Me I'll be living my life Steadily chopping my life I say nobody send nobody (Their talk no dey full basket) drinking drinking paracetamol for my headache Wetin I do Wetin dem talk say I do One two I buckle my shoe Cause I no want issue, want no issue Their plenty talks na their tactics Me I'll be living my life Steadily chopping my life I say nobody send nobody (Their talk no dey full basket) They talking cho cho cho Flowz