Skip to content

Blessings

Brizz Aviour - Topic
Popularity · Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Shima shima mmh Girl me no see nobody else wey fit compare to you Pull up pull up girl Make I take you to places you've never been before Sing for you Do re mi fa so la ti Do Hmm girl u doo ashe mmh You know Me no go play you like cati You know Girl ah Everything I get e belong to you Cos me I know say you're the one for me Girl take all my money oh Ahh Take all my money oh If I Ever tell you say me no want again Girl use juju Hold me down Girl take all my money oh Ahh Take all my money oh Lara Lara If I'm counting my blessings I know say you be number one Lara Lara Only you, Only you Only you Wey dey run for my mind Lara Lara Girl u doo, Girl u doo Baby mimi u doo ashe Lara Lara If you counting my blessings You know number one e be you M fatyô me wa shima ga Girl dey mess with my mind Girl man u lu amo Mayange je me kende u ga U lun kyuwa awe ne hough a mo oh That's why I'm wanting you More and more Ken Shima yam girl u kôrom u tile ami So baby tar em kyav Cos pe u zan ngu ga Yan tsa me na me or a bume sha we ga Me lu or kura wou Me lu or kura wou oh Girl ah Everything I get e belong to you Cos me I know say you're the one for me Girl take all my money oh Ahh Take all my money oh If I Ever tell you say me no want again Girl use juju Hold me down Girl take all my money oh Ahh Take all my money oh Lara Lara If I'm counting my blessings I know say you be number one Lara Lara Only you, Only you Only you Wey dey run for my mind Lara Lara Girl u doo Girl u doo Baby Mimi u doo Ashe Lara Lara If you counting my blessings You know number one be you Fatyô me wa Shima ga Girl dey mess with my mind Lara Lara (Man u lu amo) If I counting my blessings (Ma yange je me kende u ga) Lara Lara Uuh uhh uhh uhh uuh Lara Lara If I say me no want again (Lu amo mayange je me kende u ga) Hold me down Lara Lara Wavey