Skip to content

Money (Official Video)

DJ OP Dot
Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Okay! Hmmm Hmmm Hmm Omowo lotan na As you know it's your boy Waziyung Huuh I'm Billirano (Energy DJ) DJ OP Dot I Love You As you dey do your thing Hope say you dey calculate o Make we celebrate o Oma boda no space o Make we keep on elevate o Huuh Can't believe how am feeling now Thinking of life when am sitting down I get many things have been dishing down Any gbedu wey we drop dem be feeling am Ofa ota ole ba wa Emi ati owo kosi eni tole yawa eh! Kodi gba taba fa para Lagbo OP Dot moni wonma mowa Ofa ota ole ba wa Emi ati owo kosi eni tole yawa eh! Kodi gba taba fa para Lagbo OP Dot moni wonma mowa Omo mo confirm you know Omo ogbon no dey get feelings Them never see them go see something Awon kan matun ni molo dogbon si Mi o gbo! Nibi tanba soro owo lema bami Oju ti awon ota mi This time around anything no funny If you get problem ko solve it o Hmm HAM-AN If you get a problem solve it Am on DND If no be money no disturb me HAN - AN Hmm HAM-AN If you get a problem solve it Am on DND If no be money no disturb me LEGGO! Dem be hating on me omo no reason Gbowo mi pe me no get pity Dem dey wonder the way I dey do my thing Be living my life with no salary Na we dem dey talk about Make my helper ma fimi sakara DJ OP Dot tise panrara (ENERGY-DJ) Ofa ota ole ba wa Emi ati owo kosi eni tole yawa eh! Kodi gba taba fa para Lagbo OP Dot moni wonma mowa Ofa ota ole ba wa Emi ati owo kosi eni tole yawa eh! Kodi gba taba fa para (Okay!) Lagbo OP Dot moni wonma mowa I go by the name DJ OP Dot Ehhhh!!!! As e dey go as e dey hot Oti ye e Let dem know Eh! Energetic DJ (Aje On The Mix) Mansa (Jabulani)