Skip to content

Amatrap

Mayor Kay Knight
Popularity · Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Apollo Sounds Sweet girl (Sicsounds) Watin dey your body just dey turn me on"TikTok girls" Mayorkay dem ma'calling for Dem say na me dem dey falling for But for your matter baby girl I fit teleport Ikan to gbe yen, kose fe yan kan Watin dey your body girl opolopolopo Biggy backa po, eyan stallion Baby girl na you just dey turn me on Oh Mad oo When I see watin dey for your back oh Defender wey dey for your back oh Na hin dey make me play counter attack o girl Oh my Gad oh When I see watin dey your body oh Na hin dey make me dey catch cold Na hin dey make man just dey pariwo Casamigo-Casamigo Ballin' that night with my G's o Owo Isco lowo pickco Omo eko tomu oko Omo eko tomu oko o Na her matter me I want oh With the Biggy backa and nyash oh Na her matter me I want oh The ganger dey burst my brain When I see her waist Imagination dey ehh Your booty dey make me pase I think for my head Say watin dey your waist You just dey burst my brain I no fit explain Watin I dey say I don't know what else to say Ju pe kelleru gberu re ohhh Re o re o,Re o,re o re o Eleru lo ma gbe Gbe gbe, gbe eeeai Eleru gberu re ohhh Re o re o,Re o,Re o re o Eleru lo ma gbe Eleru lo ma gbe Gbe eeeaiah I say eleru gberure oh Olenu nigbayehn She say my engine no fit run it Pe eje mi ma gbe o She wan rate over 10 I mean 10/10 First lap in living room, second round in my bed As we Dey go, we dey go, we dey go go Different styles on a row, she say slow slow 3rd round 4th round She dey count She say mayor kay knight you bad She been commend me ahhnn ahnn All eyes on me ahhhn ahnn Egbami o my fans She say mofe paun oh Order casamigos For my amigos Owo Isco lowo pickco Omo eko tomu oko Na her matter me I want oh The ganger dey burst my brain When I see her waist Imagination dey ehh Your booty dey make dey pase I think for my head Say watin dey your waist eh You dey burst my brain I no fit explain Watin I dey say I don't know what else to say Ju pe kelleru gberu re ohhh Re o re o,Re o,re o re o Eleru lo ma gbe Gbe gbe, gbe eeea Eleru gberu re ohhh Re o re o,Re o,Re o re o Eleru lo ma gbe Eleru lo ma gbe Gbe eeeai ah