Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Momo (Mobile Money)
Mugeez
,
Kelvyn Boy
,
DarkoVibes
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
I wan see your face ohh
Where uno dey
No time for anybody I wan see your face oh
Hey baby don't worry die for your case oh I go marry you
Apart from money baby nah you I dey chase oh
Well I already tell you lie lie no be lie ehh
Why you want to tell me bye bye bye oh oh
Oh my baby tell me why, why, why, ah
Whatever be the case oh baby don't go away
When I see your smile edey really bust my brain ohhh hmm
Don't love me later 'cause I no go dey so hmm
Love me now love me make I love you
Ohh my baby girl you don't know
I go take you go where everybody don't know
And if you want money I go give you momo
Chop my cedi, chop my naira, chop my dollar
Yeah eh
Akweley baby don't worry
I go marry you just be ready
Baby don't worry
Akweley baby your body ohh
Nam pษ yษde hmm
Matwษn wakyษ
(Another another)
Oh my baby girl you don't know
I go take you go where everybody don't know
And if you want money I go give you momo
Chop my cedi, chop my naira, chop my dollar
Kษ etey shie lebi olige baby
Nah money on my mind
You dey send me but I no go goz I no go go, I no go go, I no go go
Nah only you baby i fit to save you
Bra bra bษgyegye me so oh
Baby bษ gyegye me so oh
Agorษ bษyษ dษ a efi anopa wate
Talk say oh me with party
Sษ me fom wo ah, fakyษmi wate
Fakyษmi wate nti me fom wo ah fakyษmi wate
Hey if you don't know ne ma hemo
Ketsia lebi kษshi gbekษ two o'clock baby
If you don't know if you don't know
ย
Oh my baby girl you don't know
I go take you where go where everybody don't
Know and if you want money I go give you momo hmm
Chop my cedi, chop my naira, chop my dollar
Odo yewu eh nada me odo yewu eh nada me
Na mese me dษ wo ah ษyษ foreign oh
Na mese medษ wo ah ษyษ foreign oh
Wutso praa nam mi se woni
If ebe ego swallow dollar cheddar
Me I fit carry every weight oh eh yeah
Asem bie ni
I go fit to carry only for life Maame Abena
Na me frษ wo a brษku brษku
Wonkone me mpena wonko ne me mpena
I give you chance oh bra bษgye wo ticket
Take a trip down my heart
I wan see your face oh
When you go dey
No time for anybody I wan see your face oh
Make I craze oh
Baby make I craze
Oh my baby girl you don't know
I go take you where everybody don't know
And if you want money I go give you momo hmm
Chop my cedi, chop my naira, chop my dollar
ย