Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Baby Zara
Aidnan & zamzam
Popularity · Low
+
Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
(Baby Zara)
Zamzam me I'm back oo
Say no body bad oo
6al
AD on the track with another banger
International Badman killa
Say me gotta kele wey dey burst my brain
This your love e dey cause migraine
Me no care whether pain or gain
Say this your love dey make me go insane
Internationally Badman killa
Zamzam with the Badman killa
Fine girl wey ah wear designer
Fine girl burst my medula
Baby baby Zara
Like the way you call me your papa
Make me your heart desire
My baby baby you fire
Baby baby Zara
Tell your mama call your papa
Tell am say you want your
Tell them no who be your man
I hit the subs they call it verbal
I met a girl her name is Amal
She do me right she call me Zamzam
Baby you fine so baby just come
Zamzam on the beat put on repeat so know me I'm back oo
You know it's a hit you like it so nobody bad oo
One time for me one time for you
Baby just manta da su
What her name comment ta le vous
Ayyye your my baby boo
Carry my heart dey go
I love you since many years ago
Baby I want to be with you
Nadiya your my komaro oo
Baby baby Zara
Like the way you call me your papa
Make me your heart desire
My baby baby you fire
Baby baby Zara
Tell your mama call your papa
Tell am say you want your
Tell them no who be your man
Tinini tanana
Pretty girl she a want d banana
Like the way you dey rock designer
Say she got the thing wey man nuh fia resist
Long a go I've been lost in the mist
Dey for you why i exist
Mariya
Say you got my heart got my zuciya
Na you be my queen my Sarauniya
Carry my heart dey go
I love you since many years ago
Baby I want to be with you
Nadiya your my komaro oo
(Baby Zara)
(The way you call me your papa)
(Heart desire my baby baby you finer)