Skip to content

Vuvuzela

Tega Starr
Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Wena (O fi eshe lu) Vuvuzela (cyakoto) Wena (cyakutu) Nakupenda Yoooo Wena vuvuzela (Woh Tega pon dis) Wena (Sucre) Nakupenda Gbes My baby viviana Na you Dey cos biggy yawa (Ukwu le) Na everyman dey for your corner But na you dey control me dada Yo oh oh oh oh Soon as you enter party scatter Na you Dey cos all this drama Yo oh oh oh oh You make dem man them kill their self Like biggy and 2 paca Yo oh oh oh oh Oh girl you wavy You dey turn me on daily I like to see your body shaking Come give me your juice make I taste it Oh oh oh Oh girl you wavy You Dey turn me on daily I like to see your body shaking Come give me your juice Make I taste it oh Oh baby blow my Vuvu Wena Vuvuzela Oh baby blow my Vuvu Wena Nakupenda (Oh baby blowwwwww) Wena (Make me want to do do) Vuvuzela Baby blow my ahhh ahhhh Wena (You make wanna) Nakupenda Yehhh interlude Nakupenda Yeah yeah yeah yeah Nakupenda Out of all of the girls I chase You be the only one wey make me rest my case Baby let me put my hands on your waist cnd I go make sure you go follow me go my place Oh baby come to the center I swear you no go regret am I want to put my hands upon your body Hope say you no go vex oh Because I know Oh girl you Wavy (Yo oh oh oh) You Dey turn me on daily (You oh oh eh) I like to see your body shaking (Yo oh oh oh) Come give me your Juice make I taste It Oh oh oh Oh girl you wavy You dey turn me on daily I like to see your body shaking Come give me your juice Make I taste it oh Oh baby blow my Vuvu Wena Vuvuzela Oh baby blow my Vuvu Wena nakupenda (Oh baby blowwwwww) Wena (Make me want to do do) Vuvuzela Baby blow my ahhh ahhhh wena (You make wanna) nakupenda Yehhh