Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
For You
Ramzzy Peti
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Oh na na
Oh ye ye
Beautiful girl
Girl na only you be my fantasy
Beautiful girl
Girl your love give joy
Beautiful girl
Girl na only you be my medicine
Beautiful girl
No go use you play football
I want to Panana for you you
Panana for you
Fly to Canada for you you
Canada for you
Baby can I fight for you you
Can I fight for you
I want to Panana for you you
Oh noo
I want to Panana for you you
Panana for you
Baby can I follow for you you
Can I follow for you
Baby can I dance for you you
Can I dance for you
I want to panana for you you
Panana for you
Shy na you Dey make me lore
Baby girl no do me corny
This our love no get part 2
Follow you anywhere you go
Baby you carry me go go go
Where I no no no
Cus am in love love love
Baby you carry me go go go
Where I no no no
Cus am in love oo
Beautiful girl
Girl na only you be my fantasy
Beautiful girl
Girl your love give joy
Beautiful girl
Girl na only you be my medicine
Beautiful girl
No go use you play football
I want to Panana for you you
Panana for you
Fly to Canada for you you
Canada for you
Baby can I fight for you you
Can I fight for you
I want to Panana for you you
Oh noo
I want to Panana for you you
Panana for you
Baby can I follow for you you
Can I follow for you
Baby can I dance for you you
Can I dance for you
I want to panana for you you
Panana for you
Is your boy ramzzy
ย