Bracket ft Wizkid - Girl
Bracket
Popularity · Low
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
E yea yea yea yea yea
It's Wiz and Bracket e ye
I've been thinking of You girl girl
But you dey put me for cruise girl girl
You dey take me
For fool girl girl
Just because I say I love you
You come try to play my love yea
Chei nne oginidi Amam na anyi ga ebi Makana ife n'
Ine mNa emere gi Osi m n' obi Osi m n' obi Osi m n' obi
Oginidi Amam na anyi ga ebi Makana ife n' ine m na emere gi
Osi m n' obi Osi m n'obi Osi m n' obi
I don try ye To give you my love To give you a hug '
Cause you dey make me fall in love
You are the finest sis
The girl I go use for my DP I can make you number 1
Ask Wizkid He knows what I'm saying yeah
Omoge don't play me
Don't try me
Even if you don't like me
Just love me wan tintin
Biko arapu kwana mu
Nne alaputana mu Ife nine Icholo
Nge enye gi nya n' uju
Bracket le
I've been thinking of you girl girl
But you dey put me for cruise girl girl
You dey take me for fool girl girl
Just because I say I love you
You come try to play my love yea
Chei nne oginidi Amam na anyi ga ebi Makana ife n' ine m naemere gi
Osi m n' obi Osi m n' obi Osi m n' obi
Oginidi Amam na anyi ga ebi Makana ife n' ine m na emere gi
Osi m n' obi Osi m n' obi Osi m n' obi
Shey na because I say I love you
You come dey use me play tinko
Shey na because I say I need you
Na why you no wan follow me go
You come dey whine me whine me like motor
O tun fi mi re,
O tun ya photo
U dey tell me that guy na your uncle
Why you dey lie,
E just wan do you do you
Oya bosi gbangba ka jo
Oya yo idi e bombom ko jo
Oya jo fun mi my lady
Oya komole ma jolo
Mo ni o bosi gbangba ka jo
Oya yo idi e bombom ko jo
Oya jo fun mi my lady
Oya komole ma jolo
I've been thinking of you girl girl
But you dey put me for cruise girl girl
You dey take me for fool girl girl
Just because I say I love you
You come try to play my love yea
Chei nne oginidi Amam na anyi ga ebi Makana ife n' ine m na emere gi
Osi m n' obi Osi m n'Obi Osi m n' obi
Oginidi Amam na anyi ga ebi Makana ife n' ine m na emere gi
Osi m n' obi Osi m n' obi Osi m n' obi
Adamma oginidi
Gini kam ga eme Ka anyi n' adi
Make we dey like bread and butter
Cos I know we'll be together
You dey make me high—er
Omoge you hot like fire
Nne I no go retire Eehh ehhh
Biko arapu kwana mu
Nne alaputana mu
Ife nine icholo Nge enye gi nya n' uju
Bracket le
I've been thinking of you girl girl
But you dey put me for cruise girl girl
You dey take me for fool girl girl
Just because I say I love you
You come try to play my love yea
Chei nne oginidi Amam na anyi ga ebi Makana Ife n'
Ine m na emere gi Osi m n' obi Osi m n' obi Osi m n' obi
Oginidi Amam na anyi ga ebi Makana ife n' ine m na emere gi
Osi m n' obi Osi m n' obi Osi m n' obi
Mastercraft on the beat