Skip to content

Dorobucci

Mavins, Don Jazzy, Dr SID, Dr Sid Tiwa Savage, Reekado Banks, Di'Ja, Korede Bello, D'Prince
Popularity · Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Mavins M-Mavins Eh Dorobucci, Don Dorobucci Doro Jazzy, eh, Doro boss Doro big, you know say Doro heavy Doro skillful, you know say Doro bloody, ehn ehn Doro get the biggest label wey you know, of course (eh) Doro frosh pass anybody wey Doro meet Doro gather pass anybody for the gathering Doro get money pass everybody here Oya Doro, Dorobucci, o Doro, Dorobucci, o Doro, Doro, Dorobucci, mama n mo Doro, Dorobucci bo nye be, o Doro fresh (nkwanu), doro big (nkwanu, 'kwanu) Doro flashy (oh, yeah), doro classy Doro fine pass anybody wey doro see (Doro) Doro get pass anybody wey doro meet e o Doro na diva (Doro) Doro na Tiwa Doro na leader (Doro) Follow the leader Doro, Doro, Doro, D-D-Doro Doro is bigger (Doro) Doro is higher Follow the ladder (Doro) So follow the ladder (Doro) Doro get liver She no dey tire Doro hot (ah, ah) Doro eminado (eh, eh) Doro fine Do-Do-Dorobucci, yeah Doro me Doro you Doro Mavin, we the baddest crew Doro suru Doro lere Doro grab Doro carry (eh, eh, diva) Doro fast pass anybody wey don dey fast before Doro sweep pass anybody wey doro jam ehn ehn Doro hammer (ehn, ehn) Doro pako (oh, oh) Doro knack pass carpenter wey don dey knack before Doro Ronaldo Doro Messi Doro dribble anybody wey try to mark Doro Doro, Doro African Prince, Doro See Doro dey make all the girls dey feel robo, robo Doro o Doro catch anybody wey Doro fish Doro Doro chop anybody wey Doro beef Doro Doro mega (ehn, ehn) Doro super (oh, oh) Doro star Doro mega superstar o Doro catch anybody wey Doro fish Doro Doro chop anybody wey Doro beef Doro Doro bad Doro double 07 (Doro) Doro na Yaro (Doro) We getting money (Doro) Doro like for do anything wey Doro like for do Meh nobody try Doro Wan Dorobucci o Doro bad (Doro) Double 07 (Doro) Doro na Yaro (Doro) We getting money (Doro) Doro like for do anything wey Doro like for do (Doro) Meh nobody try Doro Wan Dorobucci o Doro is a cheerful giver Doro is a kind of boss A kind of boss Doro is a money spender Doro too dey floss (too dey floss) Too dey floss o Anywhere wey Doro dey You know say wahala dey (wahala dey) Chickalas dey (chickalas dey) Doro gallant eh Anywhere wey Doro dey Wahala dey (wahala dey) Chickalas dey (chickalas dey) Doro gallant o Omo oba, eh Doro money (money, money) Doro baller (baller, baller) Doro popping (popping, popping) Doro naughty (naughty, naughty), eh Doro fly pass anybody wey dey the plane (of course) Doro ball pass anybody wey dey the pitch Oya Doro, Dorobucci o Doro, Dorobucci o (Reeky baby eh) Doro, Doro, Dorobucci mama n mo (Doro fine pass anybody wey Doro see) Doro, Dorobucci bo n'ye be o (Doro get pass anybody wey Doro meet) Doro biggie Oya Doro street Nkwanu, Doro Doro Chuck Norris Eh, na, na, na, na, na, na Na, na, na, na, na, na, na