Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Same Life
Ruhdee & Otega
Popularity ยท Moderate
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Eh
ย
Sebere
How far
Ah
I said i need two sticks of ariwo
Shey mori bi two bottles of hennesy kinfi top eh
Bring work make we chop life
Bring more cc kale bayin top eh
Shaye maye mon jaye kaye
Mowa pelu oscroh ninu molue
Brother smoke up make u drink up
But colorado city mioni bawo debibe
Tete shore temi funmi kinma gapa
Everyway man steady rejoicing
Pesin wey bless hin food before e chop
Still fit die of food poisoning
Like ah be new born
Ah go still dey preach for money
Make i rest igbati mio wo wi
You know nobody holy for here
We only listen Boda don't judge me
Cus for this same ground man survive
Some things dem no dey cast online
For this same life some rich some poor
Bad and good believe and doubt
But for this same grind i must pawo
Make no mothr fvcker spoil my paro
Plenty wey get eyes but dem no dey see
Wetin i dey find if no be bread and cheese
Cus for this same ground man survive
Some things dem no dey cast online
For this same life some rich some poor
Bad and good believe and doubt
But for this same grind i must pawo
Make no mothr fvcker spoil my paro
Plenty wey get eyes but dem no dey see
Wetin i dey find if no be bread and cheese
Otega verse
I got my eyes on the figures
As i dey reminisce my future
You go see yourself no be new thing
You go show as you pose for your picture
Cus
This same life man dey grind
Started my hustle as a juvenile
Billions online gats to get mine
Cus of this same money girls no sleep for night
As you dey listen make you no judge
You go shock say na bad people full church
Ino fit follow my pastor cus na human being
Make pesin no whine me
That kind thing
Baba shore toki funmi kinma gapa o
Make i stay far away from sapa o
Kin rowo cana o kin gara
Lamboghini for my garage
I'm on a journey of a thousand miles and i can't stop now
Everyday I'm on my grind
Mofile sowo olorun
Tete shore temi funmi kinma gapa
Everyway man steady rejoicing
Pesin wey bless hin food before e chop
Still fit die of food poison
Like ah be new born
Ah go still dey preach for money
Make i rest igbati mio wo wi
You know nobody holy for here
We only listen Boda don't judge me
Cus for this same ground man survive
Some things dem no dey cast online
For this same life some rich some poor
Bad and good believe and doubt
But for this same grind i must pawo
Make no mothr fvcker spoil my paro
Plenty wey get eyes but dem no dey see
Wetin i dey find if no be bread and cheese
ย