Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Gbagada Express
BOJ
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
(Follow me, follow me, kรกlแป)
(Follow me, follow me, kรกlแป)
(Follow me, follow me, kรกlแป)
(Follow me, follow me, kรกlแป)
I no dey do gra-gra
Told you in 2011
Before I shake your hand
Money must fall from heaven
Shey your dey look my eye (eye)
Me I dey level (level)
Before I dey with devil (devil)
Money go fall from Heaven (Heaven)
Ah, I no be small pikin
I am not beneath you
'Cause of the colour of my skin, ewo, ewo
Me, I no dey complain, oh
Things wey dey my mind, oh
This world cannot contain, oh
Ay-ay-ay, ewo, ewo
Me, I no dey complain, oh
Things wey dey my mind, oh
This world cannot contain, oh
Ewo, ewo
แนขo le to'yแบนn? Mo nรญ, ko le to'yแบนn
Otรญ sรบ mรญ, men, mo nรญ, otรญ re mรญ, men
Tรณ yแบนn oh, mo nรญ pรฉ, แนฃo le to'yแบนn? oh-yeah
Follow me, follow me, kรกlแป (kรกlแป)
Follow me, follow me, kรกlแป
To my pardi beer parlour
To my pardi beer parlour
Follow me, follow me, kรกlแป
Follow me, follow me, kรกlแป
To my padi beer parlour
To my padi beer parlour
Yeah
ย