Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Karma
Mr. P
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Yo! P
If dem no like the way we dey ball
Make dem go call the ekelebe (Karma)
If dem no like the way we dey shine
Make dem go call the ekelebe (Karma)
If dem no like the way we smile
Make dem go call the ekelebe (Karma)
If dem no like the way we wey shine
Make dem go call the ekelebe
Ekelebe
Make dem go call the ekelebe
ย
Ekelebe
Make dem go call the ekelebe
Ekelebe
Make dem go call the ekelebe
ย
Ekelebe
Make dem go call the ekelebe
ย
See I'm living life la vida loca oo
ย
Everybody now dey feel the soldier
I dey right now, I dey run am too fast
For their mind now, dem want make I suffer
Thank god say man no be god oh
Dem won see me dey fall oh
Dem won see me dey cry oh
Dem no won make I shine oh
Thank god say man no be god oh
I for don dey, dey cry oh
dem won see me dey fall oh
dem no won make I shine oh
If dem no like the way we dey ball
Make dem go call the ekelebe (Karma)
If dem no like the way we dey shine
Make dem go call the ekelebe (Karma)
If dem no like the way we smile
Make dem go call the ekelebe (Karma)
If dem no like the way we wey shine
Make dem go call the ekelebe
Ekelebe
Make dem go call the ekelebe
Ekelebe
ย
Make dem go call the ekelebe
ย
Ekelebe
Make dem go call the ekelebe
ย
Ekelebe
Make dem go call the ekelebe
ย
Do good and good go follow you
Do bad and karma dey for you
Do good and good go follow you
Do bad and karma dey for you
Do good and good go follow you
Do bad and karma dey for you
Do good and good go follow you
Do bad and karma dey for you
Sempe
As you lay your bed na so you go lay on top am oh (Sempe)
ย
Na wetin man sew na wetin him go wear
Thank god say man no be god oh
Dem won see me dey fall oh
Dem won see me dey cry oh
Dem no won make I shine oh
Thank god say man no be god oh
I for don dey dey cry oh
Dem won see me dey fall oh
Dem no won make I shine oh
If dem no like the way we dey ball
Make dem go call the ekelebe (Karma)
If dem no like the way we wey shine
Make dem go call the ekelebe (Karma)
If dem no like the way we smile
Make dem go call the ekelebe (Karma)
If dem no like the way we wey shine
Make dem go call the ekelebe
Ekelebe
Make dem go call the ekelebe
ย
Ekelebe
Make dem go call the ekelebe
ย
Ekelebe
Make dem go call the ekelebe
ย
Ekelebe
Make dem go call the ekelebe
ย