Skip to content

Cash Out (Freestyle)

Kellyrae
Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Yeah I'm dedicating this freestyle to my friends My niggas you know It's your boy Kellyrae See I remember back then it was hell Family poor life to us no dey fair Nika we dey wear dey go school sef e tear Teachers call us dull boys dem say we no get head Ovi hawk gala, Bobby sell bread We dey hustle car wash na everyday we dey trek Girls no dey like us Dem say we be dirty boys and we nor dey wear shirt wey dey trend But now the poor boys don become the main boys Those wey laugh us don dey give us missed calls Family and friends na yankee we dey ball Now everywhere good Oluwa pick our call I say the poor boys don become the main boys Those wey laugh is don dey give us missed calls Family and friends na Dubai we dey ball No more stress we are blessed Now cheers to success because we dey Cash out cash out These days boys don dey cash out Cash out cash out ThankGod boys don dey cash out Cash out cash out Bros why you dey frown you no dey cash out Cash out cash out If you work hard you go cash out Nothing is easy But anything is possible Winning isn't for everyone It's only for the durable It doesn't matter where you come from Remember giving up should never be an option So the essence of living is winning and learning And what is worth trying should be worth the risk So you got to keep trying and trying and trying Till you get it cos poverty will make you sick Dirty boys don become the main boys Those wey laugh is don dey give us missed call Family and friends na yankee we dey ball No more stress we are blessed Now cheers to success Because we dey Cash out cash out These days boys don dey cash out Cash out cash out ThankGod boys don dey cash out Cash out cash out Bros why you dey frown you no dey cash out Cash out cash out If you work hard you go cash out It's Kellyraebaeby yeah Ehhhh Boys we go cash out We go cash out