Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Officially Blind
2Baba
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Chineke me!
Chaii, baby girl you dey enter my eye
You dey blind me like sun rays
And your love is over flowing
Telling me what more can I say?
So deeply you the only one that gets me completely
24/7 girl I'm feeling you monday to sunday
Chaii, like henny like loud
E dey make me dey high, I dey happy I dey proud
Girl I can never have it any other way
And that's the reason why me I dey say
I'm officially blind
Girl your love for me is so crazy
I'm officially blind
The way your loving me is blinding me
I'm officially blind
Baby this is no democracy
I'm officially blind
Na only you wey I dey see
Na only you wey I dey look oh
Me I don't really care wetin all this people dey talk for your matter
Me and you with a bullet proof vest we no send anybody pata pata
Love is blind, love is blind
But you open my eyes
Every time you smile
Chaii, baby I will always be there
No go go dey fear
I cover you like canopy, kรญ ni mแป fรฉ jรฉ?
All them talk na fallacy, dem talk e no dey follow me
And that's the reason why me I dey say
I'm officially blind
Girl your love for me is so crazy
I'm officially blind
The way your loving me is blinding me
I'm officially blind
Baby this is no democracy
I'm officially blind
Na only you wey I dey see
Na only you wey I dey look oh
I say na correct eye I take waka this waka
But after I've got you I blind pata pata
Oche du no dum no oda du num doka
Anybody try you I go shoot the motherf-cker
Ever blazing, you amazing
You a blessing, heaven senting
Complementing na your loving
Be the main thing for my life
And that's the reason why me I dey say
I'm officially blind
Girl your love for me is so crazy
I'm officially blind
The way your loving me is blinding me
I'm officially blind
Baby this is no democracy
I'm officially blind
Na only you wey I dey see
Na only you wey I dey look oh
I'm officially blind
Girl your love for me is so crazy
I'm officially blind
The way your loving me is blinding me
I'm officially blind
Baby this your love dey sweety me
I'm officially blind
Na only you wey I dey see
Na only you wey I dey look oh
(Spells)
(Listen!)
ย