Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Survive
Usmanial Vibez
Popularity · Low
+
🇬🇧 English · Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Dem no dey tell person
Later ọ'dẹ' máa learn lesson
Emi ni Vibez
Shebi dem talk say
This hustle na the way
Depression full my chest
I no born with silver spoon
Shey you dey hear
So many things wey dey bother my mind
Wan máa jí mi lórùn
Kí n wake up
'Cause this hustle na midnight
Anything fit sup
Tí maga mi bá fẹ' lọ sí store
Láma lọ sí club
Baby ma worry
Mo fi ẹ'hìn sọkan
And if the money never drop
No tell me to chill p
So pé fuck
T'ori pé mi dé ní come
Waa
To be a man no be one day job
This one no be joke
Ọlẹ' bẹ'rẹ' lọ'wọ' àwọn nigga
Tí wọ'n ti pádá give up
We no dey panic for my hood
Ṣó rò pé ó easy ni
Kí nigga tó jẹ ẹyin seven
Fún odidi seven days
Ṣó mọ iye site tí mo bomb
Ṣó mọ iye client tí mo nuse
Ṣó mọ iye ọṣẹ
Tí wà nínú comfort
I no dey fear
I just believe
If money go drop
Make una no call am miracle
Cause I work for myself
Ọmọ íyá mí eyes don red
Eyes wey don see 99
No suppose dey fear 100
I just dey grind like say tomorrow no sure
'Cause for trenches
Nobody dey pity person wey poor
Shey you dey hear
I dey knock destiny door
Even if e lock am
I go break am with force
Ọmọ no lose guard
I just dey calculate
Kí n lè bá celebrate
If dem no believe you
Believe yourself
Ní ọ'la sá ti rà mọ'ni
Na me know wetin I dey face
Bro if I tell you
I no sure say bro
You go fit relate
I carry fire for my bone
I no dey move alone
Cause where I came from
Bro, I be like stone
Ọmọ ìyá mi
Street no be joke
Na patience be my drug
247 I still dey grind
Nobody really care
If the world turn against me
I still dey face am
Lion no dey beg bush
Before he enter
But life no be competition
Every man get him own time
If opportunity no show
Man go create space
Warrior no dey beg for grace
Shey you know say
Every smile get him own story
Depression wan hold me
I no dey fold
I no dey break
One day mama go smile
She go say
Na you be the vibe wey I make
Dem say make I rest
But I dey hungry
Person wey no get money
Shey he fit dey rest?
Ọmọ ìyá mi
No be joke o
When the road block me
I still build my line
When the rain dey fall
I still dey dance to my pain
If you no fit run your race
Another man go run am for you
But bro
Na you go carry last later
Normally man go pass man
Na why I dey stand strong
Make another man no go chance me
Emini vibez