Skip to content

Tongolo (Written By D'banj & Don Jazzy

D'banj
Popularity · Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

ha ha make i tell una one secret the secret wey me i dey use for all these women now Na the magic word be Tongolo no long thing, no long thing just tell them Tongolo you understand "Just tell them Tongolo— D'Banj Me, i be Dbanj my jamo friends dem dey call me skibanj i don get degree for womanolgy i don study the woman physionomy uh! wey dey make them follow me for de club, den take up their thumbs for me even the girls they ask for me make i tell them the secret of my melody ah! Make i tell them de koko o ah! make i tell them de koko make i tell them de koko o ah! make i tell them de koko if i tell dem the koko i say make you yarn them de koko if i tell dem the koko make you yarn them de koko now oh yeah yeah tongbala, tongolo omoge wa je a tongolo tongbala, se iwo le tongolo tongbala, je ka tongolo omoge wa je a tongolo tongbala, se iwo le tongolo Omo wa bi emil le tongolo As i dey waka up for road i see one bady i name her no be small why because she fine no be small when her front no be small when her backside no be small i yarn am the truth and i yarn am the fact and yarn am no be small she no wan gree my own o until I yan her am the koko listen, listen mo wa talented yes mo wa gifted se ri ki ni mi, oma gbe e lifted se ri hips e, ma fi le shifted igo oju e, ma file tinted boyfriend e gan o wa evicted se e mo pe dbanj is addicted te ba so pe no, ma wa persistent mo ni iyawo nle don get it twisted [Se you hear am Or you no hear well na my secret be that just tell them tongolo Don jazzy Dbanj