Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Identity
Chief Dr. Oliver De Coque & His Expo '76 Ogene Sound Super of Africa
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
When I wake up in the morning, I go pray to my God
When I come back in the evening, I go pray to my God
Always believe in trying
Nothing comes for nothing
Always do my best and leave the rest to God
Oh, funny, funny identity
Oh, funny, funny identity
Oh, funny, funny identity
Oh, funny, funny identity
ย
My papa advise me, make I play my music with honesty
Mama advice, make I respect all my seniors
Always cut my coat according to my size
I no dey promise anything wey my power no reach
My yes is my yes, my no is my no
I no dey make yanga, I'm a simple man by nature
Oh, funny, funny identity
Ewo mama, funny, funny identity
Oh, funny, funny identity
Oh, funny, funny identity
When coconut fall from up, ะต no dey harm anybody
Coconut get water, nobody knows from where e enter
If you do good to me, I go thank you for your favor
If you do bad to me, na you sabi oh
Oh, funny, funny identity
Oh, funny, funny identity
Oh brother, funny, funny identity
Oh papa, funny, funny identity
ย
Sometimes when I dress, I dress let boy yoyo
Sometimes when I dress, I dress like Chief or King
I been get bear-bear, my bear-bear is from nature
Music is my talent, that's my Identity
Oh mama, funny, funny identity
Oh, funny, funny identity
Oh mama, funny, funny identity
Oh brother, funny, funny identity
ย
Funny, funny identity
Boy yoyo
ย
Identity
ย
When I wake up in the morning, I go pray to my God
When I come back in the evening, I go pray to my God
Always believe in trying
Nothing comes for nothing
Always do my best and leave the rest to God
Oh papa, funny, funny identity
Oh, funny, funny identity
Oh, funny, funny identity
Oh mama, funny, funny identity
ย
My papa advise me, make I play my music with honesty
Mama advice, make I respect all my seniors
Always cut my coat according to my size
I no dey promise anything wey my power no reach
My yes is my yes, my no is my no
I no dey make yanga, I'm a simple man by nature
Uh, funny, funny identity
Oh, funny, funny identity
Oh, funny, funny identity
Oh, funny, funny identity
ย
When coconut fall from up, ะต no dey harm anybody
Coconut get water, nobody knows from where e enter
If you do good to me, I go thank you for your favor
If you do bad to me, na you sabi oh
Funny, funny identity
Uh, funny, funny identity
Oh mama, funny, funny identity
Oh papa, funny, funny identity
Oh brother, funny, funny identity
Oh sister, funny, funny identity
Oh, funny, funny identity
Oh, funny, funny identity
Oh mama, funny, funny identity
Oh papa, funny, funny identity
Oh, sister-
ย