Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Big Bag
Jaycross
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Oh oh oh oh oh oh
Oh oh oh oh
See they call me jaycross ooo
Call me jaycross oh yeah, yeah, yeah
ย
See I'm on the process of getting the big bag (the big bag)
'Cause I don't wanna see mama down
And I don't wanna see her sad
I Dey find money I still Dey find fame (fame oh)
Pray make you no put me for shame, oh
'Cause I've been working everyday
And I don't want make mama feel the same
So two, four, seven I dey pray (two, four, seven I dey pray)
Say make my blessings no delay (Say make my blessings no delay)
Baba jowo tete se (Baba jowo tete se)
Ani ki mummy mi mase ke o (ki mummy mi mase ke o)
Cause I Dey alone fighting my demon (demon)
Because nobody know Wetin Dey sup (dey sup)
My budget self don big pass my income (income)
I need one song wey go make me link up (link up)
So I pray iwo ile ooo
Gboro Oluwa
Oya latoni lo O
Timba gori le mase ohun rer
If my prayers are weak
Please hear from my mother
Because the woman don try
So make I no do am in vain
So I pray iwo ile ooo
Gboro Oluwa
Oya latoni lo O
Timba gori le mase ohun rere
If my prayers are weak
Please hear from my mother
Because the woman don try
So make I no do am in vain
So tiwon bani kose kose kose O
If you get the mind koya se
But if you no get the mind make you stay back
Because Wetin be your gain if you die fast
But my brother do anything do anything
Risk anything risk anything try anything
Just to make this money
But no Dey steal and no Dey kill person
Sheybi now if to say we dey live forever nii
Sheybi all this struggle for Dey make sense
But person go suffer make am and still die later
Wey every Enjoyment go be past tense
And if you no get money them go tell you shut up
Cause anything you are saying no go make sense
As the matter dey be me I don Dey fed up O
So I call on God of the ancient
Dakun wa gbami O
So two, four, seven I dey pray (two, four, seven I dey pray)
Say make my blessings no delay (Say make my blessings no delay)
Baba jowo tete se (Baba jowo tete se)
Ani ki mummy mi mase ke o (ki mummy mi mase ke o)
Cause I Dey alone fighting my demon (demon)
Because nobody know Wetin Dey sup (dey sup)
My budget self don big pass my income (income)
I need one song wey go make me link up (link up)
So I pray iwo ile ooo
Gboro Oluwa
Oya latoni lo O
Timba gori le mase ohun rere
If my prayers are weak
Please hear from my mother
Because the woman don try
So make I no do am in vain
So I pray iwo ile ooo
Gboro Oluwa
Oya latoni lo O
Timba gori le kin se ohun rere
If my prayers are weak
Please hear from my mother
Because the woman don try
So make I no do am in vain
So I pray iwo ile ooo
Gboro Oluwa
Oya latoni lo O
Timba gori le kin se ohun rere
If my prayers are weak
Please hear from my mother
Because the woman don try
So make I no do am in vain
ย