Skip to content

Police n Teef

Zlatan
Popularity · Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Mercy Mercy Mercy You chilling with the world president and Mr Fantastic Don't be surprised if the gyal them buss it Me no want 1 girl Pretty take a 1, 2,3 Now they come and they tell me that they want cookie Now their boyfriend tell me that they want shoot me I no dey run, I no dey run And when we come dem dey do me like Police N Teef Say your boyfriend, do me like Police N Teef When Olopa still dey do me like Police N Teef A nigga wanna beat me, come dey look for me If you want kill me, kill me make I die, I will never follow you to that station If you want to kill me, Kill me make I kpai, I am never ever going to that station Shebi na one guy pikin see another man pikin, Nobody like stress, who no like point and kill? Meat wey dey down there, sweet like Isi ewu Your boyfriend no be play, me be na gan ja ko lisewu Eni Gbabe ka na bi be Ese to be ma li shuku, se le ma je Person wey get red eye red eye, no too really dey care Your girlfriend say she dey lonely, I turn my house to daycare Officer make I yarn truth, na me dey knack her She no tell me she get bobo when I met her Pretty d-o see me see wahala Ahh no be say I kidnap her Oya oya wetin dey supp? Na me be world president Worst case na settlement, make dey stop the judgment Na Landlord dey for here Make dey stop am, make dey no dey whine me Me no want 1 girl Pretty take a 1, 2, 3 Now they come and they tell me that they want cookie Now their boyfriend tell me that they want shoot me I no dey run, I no dey run And when we come dem dey do me like Police N Teef Say your boyfriend, do me like Police N Teef When Olopa still dey do me like Police N Teef A nigga wanna beat me, come dey look for me I off my shirt before I spit, you know I dey stubborn I be boss, pretty no dey follow instruction Babes come my crib just like na excursion No go lie suffer suffer no be my portion Say she like me, she tell me when she chop koko You dey vex, we dey laugh you like na sam loco If I know say na your babe I no for go near her But she do me many things, we kiss and etcetera They wanna fight me? Dont think that's the best option You better know Pretty specialize in concussion And if they strong, no go hesitate to use weapon Where mi from? PH city better take caution She never tell me nothing, was it my fault? I ask she got a man but still she not talk Wasn't me that take off her skirt Wasn't me that take off her dress Me na boyfriend main problem, issue Give them sleepless nights, simple Me and boyfriend get problem, issue Give them sleepless nights, wrinkle Me na boyfriend main problem, issue Give them sleepless nights, simple Me and boyfriend get problem, issue Give them sleepless nights, wrinkle Me no want 1 girl Pretty take a 1, 2,3 Now they come and they tell me that they want cookie Now their boyfriend tell me that they want shoot me I no dey run, I no dey run And when we come dem dey do me like Police N Teef Say your boyfriend, do me like Police N Teef When Olopa still dey do me like Police N Teef A nigga wanna beat me, come dey look for me