Theory of Goat and Yam
Popularity ยท Low
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
President Jonah tell me say
If you leave goat with yam
Go miss yam
President Jonah tell me say
If you leave goat with yam
Go miss yam
President Jonah tell me say
If you leave goat with yam
Go miss yam
President Jonah tell me say
If you leave goat with yam
Go miss yam
But the kind goat you get for here
He go chop yam and stew
He go chop yam and egg
Wash am down with crude oil
That be our kind goat
We go chop the farm finish for the farmer
That be our kind goat
We no give a damn
And the people just dey
And the goat just dey
And the people just dey
And the goat just dey
And the people just dey
And the goat just dey
And the people just dey
And the goat just dey
Ah!
Corruption go kill us over
Corruption go kill us over
We put one goat for Ministry of Interior
We make this goat oga of Itanalafe
He chop yam so dey
Kill over ten people
Look the goat wey we put to depression yam
Only him one chop twenty-eight billion yam
Yam wey we keep for we old fathers and mothers
So when them chop yam
Young people dey die
When them chop yam
Old people dey die
So when them chop yam
They dey chop life too
When them chop yam
They dey chop life too
Ah!
And the people just dey
And the goat just dey
And the people just dey
And the goat just dey
And the people just dey
And the goat just dey
And the people just dey
And the goat just dey
And the people just dey
And the goat just dey
And the people just dey
And the goat just dey
Ah!
Corruption go kill us over
Corruption go kill us over
Because of yam
They forget to be men
They chop for the yam
And forget to remain
Because of yam
They forget to be men
They chop for the yam
And forget to remain
Na goat wey dey chop everything
No think about the children
Na goat wey dey chop everything
No think about the future
The yam to do light
Dem go stand dem go chop
The yam to build school
Dem go stand dem go chop
The yam to do road
Dem go stand dem go chop
The yam to build clinic
Dem go stand dem go chop
The job the man dey go
Dey chop yam
The job the man dey go
Dey chop yam
Ah!
And the people just dey
And the goat just dey
And the people just dey
And the goat just dey
And the people just dey
And the goat just dey
And the people just dey
And the goat just dey
And the people just dey
And the goat just dey
And the people just dey
And the goat just dey
Ah!
Corruption go kill us over
Corruption go kill us over
Because of yam
They forget to be men
They chop for the yam
And forget to remain
Because of yam
They forget to be men
They chop for the yam
And forget to remain
Na goat wey dey chop everything
No think about the children
Na goat wey dey chop everything
No think about the future
The yam to do light
Dem go stand dem go chop
The yam to build school
Dem go stand dem go chop
The yam to do road
Dem go stand dem go chop
The yam to build clinic
Dem go stand dem go chop
The job the man dey go
Dey chop yam
The job the man dey go
Dey chop yam
Ah!