Skip to content

Wizkid - A Million Blessings

Green9ja365
Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

The competition, แปmแป, where you dey? I plaster stand every day They're gonna think I'm insane if I really speak on it I just dey my lane, I dey pray For so many days, the shit the same thing, my G You're just like me, you're just like me Oh yeah-yeah, oh yeah-yeah แปŒmแปge, why I no go flex? Blessings dey fall like water for my head A couple milli on my neck, I'm shining Mami, grinding, you know, yeah Wetin I get, I dey invest (invest) If you no dey wise, แปmแป, you no go collect (collect) I've heard a million story I live my life like a movie Shades on, looking icy, no dey whine me แปŒlแปhun, แปŒlแปhun (แปŒlแปhun) Ginger me jแบนjแบนly, as we dey pop, dem go bow down (bow down) แปŒlแปhun (แปŒlแปhun) I gat a milllion blessing, yeah แปŒlแปhun (แปŒlแปhun), แปŒlแปhun (แปŒlแปhun) My nigga, where you dey? I just wan jaiye, owo lo n แนฃ'aiye Make them know, I gat a million blessing, yeah You wan war with a brother Tell me, แนฃe you get the stamina? No opposition fit to disguise, man, I got nine lives They wanna see you fall, that's a bad vibe Shoulda never gone to the other side Shades on, and my linen too bright, big bag for the stress แปŒmแปge, why I no go flex? Blessings dey fall like water for my head A couple milli on my neck, I'm shining Mami, grinding, you know, yeah Wetin I get, I dey invest (invest) If you no dey wise, แปmแป, you no go collect (collect) I've heard a million story I live my life like a movie Shades on, looking icy, no dey whine me แปŒlแปhun, แปŒlแปhun (แปŒlแปhun) Ginger me jแบนjแบนly, as we dey pop, dem go bow down (bow down) แปŒlแปhun (แปŒlแปhun) I got a milllion blessing, yeah แปŒlแปhun (แปŒlแปhun), แปŒlแปhun (แปŒlแปhun) My nigga, where you dey? I just wan jaiye, owo lo n แนฃ'aiye Make them know, I got a million blessing, yeah