Buachaill on Eirne
Popularity ยท Low
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
hey, ha.nana
ehba, eh lego
ha... hallelujah
ha... hallelujah
ha... hallelujah
yeah... eh
ha.hallelujah
everybody say
hallelujah amen
hallelujah everybody say
hallelujah amen... lego
hallelujah
almighty father, me i love to sing your
praise
the people dem a try to put me down
oh, oh ma god you are lift me up again eh
eh
almighty father, oh ma life i can't complain
o
some of them are look them pretend oh
but in their mind them no wish me well oh
if no be god oh, them for don push me
comot oh
ma own for don kaput oh, and ma load for
dey domot oh
everybody, ha... ha... ha... ha
hallelujah
ha... ha... ha... hallelujah
ha... aa... ha... ha... hallelujah... eh... eh
ha... ha... ha... aa... hallelujah
everybody say oh... hallelujah
amen
hallelujah hey... ah
hallelujah amen
hallelujah
i dey pray make e better for everyone
oh... one oh
better for you and i oh... i oh
better for all ma friend oh... friends oh
make you join me happy
ma brother when you try to help oh
this same people them go want to
push you down oh
the people them go want to make you
frown oh, for no reason me i swear
i can't explain oh
hey, if no be god oh, them for don
push me comot oh
ma own for don kaput oh
ma load for dey domot oh
ha... ha... ha... aa...
hey... hey... hey
ha- ha... ha...
hallelujah
ha... ha... ha... aa...
hallelujah, hey... ah
ha... ha... ha... aa...
hallelujah... lego
hallelujah amen
hallelujah
everybody say
hallelujah amen
hallelujah lego
lego... i'm shining
right now
men, smiles, happy
that's what's up
brain on the mix
it was all a dream
i still can believe it
men eh
lego
oh, ah