Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Idi Bad
Kingsley Chinweike Okonkwo
Popularity · Low
+
Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Idi bad oh, the way you bad oh
See the bad oh (Jaysnyth, give dem the fire)
Na the way you bad oh, uh
Woman wey sweet, na money do am
Fine girl, you bad, you know say you're original
No do, no do, dem go still feel am
Anything she want, I get, I no dey reason am
Ei, your body oh, your body oh
Your body oh, your body oh
Your body oh, your body oh
Your body oh, your body oh
Shake your body oh, your body oh
Your body oh, your body oh
Spray you the money oh, your body oh
Idi bad oh, the way you bad oh
Idi bad oh, na the way you bad oh
Idi bad oh, na the way you bad oh
Idi bad oh, na the way you bad oh
(Idi bad oh, na the way you bad oh)
(Idi bad oh, na the way you bad oh)
Nwanne, I no dey play bi Shettima to my Burna, cholo
And you know the money I gat, Mo-Hits, I'm a Don like Doro
No go leave you one time, solo
Only you dey burst my bolo
If you no know, I go follow anywhere you go tomorrow, or I go kolo
We only get one life, you know?
So, my baby, don't pipe low
For my body, run pipe
"Make you pack all the oil" is not hype, you know?
Ayeri and Aunty Ta money oh
The money long, the money legal (legal)
Tom Polo money oh, na senior man, na who dey check am, get am?
Get out, get out, get out
Ṣè make dem deck am? Deck am
My baby set am, set am
Bend it like Beckham, Beckham
Nobody get am, get am
Make we dey dágbáná, dágbáná, dágbáná
Ei, your body oh, your body oh
Your body oh, your body oh
Your body oh, your body oh
Your body oh, your body oh
Shake your body oh, your body oh
Your body oh, your body oh
Spray you the money oh, your body oh
Oh Delilah, give me your love, Delilah
Na you dey give me ginger
You get me high, mi lighter
'Cause your face and beauty finer
Na why me no dey deny am
Anything wey you want, I'll get you
'Cause this love na rendezvous
E dey make me act a fool
Be like say you use juju
Babe, gini kam ga ekwu
Ṣè you don use juju? Ju-, juju-ju
Ei, idi bad oh, the way you bad oh
Idi bad oh, na the way you bad oh
Idi bad oh, na the way you bad oh
Idi bad oh, na the way you bad oh, uh
(Jaysnyth, give dem the fire)
(Mix Monstaa)