Skip to content

Bad Since 07

THØMZZY
Popularity · Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Vibe Boi First thing that I do when I wake up in the morning is to go down on my knees and to call on jah Oluwa Make I no looseguard Cuz I want to jogodo for this my life No ahh Day and night boy alone I no sleep I'm really grinding on my own Cuz I no fit to Talk my matter If I talk am u gats go bring aga Cuz hmmm Melo melo ni Mo fe so Melo Melo ni Mo fe so Oh o Bad since 07 Regularly see I ride on 24 7 on my grind ohh Ohh ohh ohh Men I've been bad since 07 Melo melo ni Mo fe so Melo Melo ni Mo fe so Oh oh Men I've been bad since 07 Regularly see I ride on 24 7 on my grind ohh Ohh ohh ohh Men I've been bad since Shey u no hear say I too sabi Omo me i too sabi Ain't nobody fit to cap me I know dem all gon hate on me Know dem all gon hate on me But still dem No go fit Dem say the way that I move's diabolical Hmm Blud the thing you do is supernatural Make una no vex nah my God been Dey run am Living my life on a stead vida loca ah Been on the track since 07 Every man's goal is heaven Same as mine Don't give a f**k abt the devil Lati inu oyun I been Dey sing drop the gbedu Steady doing my thing on a regular No bad energy around me hallelujah Right now I'm smoking hot like a wild fire Been dropping bars on a level international See me i've been bad since 07 I dey drop my gbedu Multi-talented n**** wey dey shaku Many many bad tins wey men I don do I'm focused on the grind oh I'm on a new level Have been chasing the bag for days oh No time for fake love or play o Ajeh o Who dey loyal? Everybody dey fake o I dey hustle hard, make I no go Dey break o It's been a long time that have been on road Put my pain in the verse make the speakers Dey shake No love in the game so I never fold Heart so cold but I never break Used to pray for a chance now I'm wide awake Now I move with purpose no time to fake Had to learn from the nights when I was wide awake Turned my scars to lines now they motivate Melo melo ni Mo fe so Melo Melo ni Mo fe so Oh o Bad since 07 Regularly see I ride on 24 7 on my grind ohh Ohh ohh ohh Men I've been bad since 07 Melo melo ni Mo fe so Melo Melo ni Mo fe so Oh oh Men I've been bad since 07 Regularly see I ride on 24 7 on my grind ohh Ohh ohh ohh Men I've been bad since 07 07 Men I've been bad since 07 Men I've been bad since 07 07