Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Soweto
Paul Payne837
Popularity · Low
+
Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Ndakupeza iwe you my faya
I will run for you I no go tire
You de burst my brain need rewire
I go build for you empire
See you give me tings I desire
Girl you de one ceasefire
You spreading like wide fire
But you de one see I admire
Girl if you balanciego, I give you paper
Oh, no go do me Diego, my Maradona
Girl if I lap your Soweto, na Maphorisa
Girlie your back e be tornado
And I go follow your craze go, craze go
You de drive me craze oh
Eh, you my taste oh
Ndakupeda iwe let's go
Go dey for your ways oh
You de drive me craze oh
Eh, you my taste oh
Ndakupeda iwe let's go
Go dey for your ways oh
Girl if you balanciego, I give you paper
Oh, no go do me Diego, my Maradona
Girl if I lap your Soweto, na Maphorisa
Girlie your back e be tornado
And I go follow your craze go, craze go