Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Designer
ShineTTW
Popularity · Low
+
Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Speezy drop that sound
(It's Spellz)
Wetin designer go cause for Lagos (wetin designer go cause for Lagos)
All of my ladies they yakpa for Hilux (all of my le-le-le-le-le)
Me and my guys we dey for Quilox (me and my guys we dey for Quilox) (o lo-lo-lo-lo)
We get money, we say make we link up
I want your body with your booty shots
With your booty
Fine girl, we go bunyata
Yeah, we go bunyata
Hey, mama, we go kunyata
I want your body with your booty shots
With your booty shots
As you dey whine am o
Bend low, bend low-low-low, bend low
Bend low (bend low)
As you dey whine am o
Bend low, bend low-low-low, bend low
Bend low (bend low)
Wetin designer go cause for Lagos (wetin designer go cause for Lagos)
All of my ladies they yakpa for Hilux (all of my le-le-le-le-le-le)
Me and my guys we dey for Rumors (me and my guys we dey for Rumors)
We get money, we say make we link up
Yeah, we say make we link up
Wetin designer go cause for Lagos (wetin designer go cause for Lagos)
All of my ladies they yakpa for Hilux (all of my le, le, le, le)
Me and my guys we dey for Quilox (me and my guys we dey for Quilox)
We get money, we say make we link up
Check am o, jẹ ko gbọ
Filẹ bẹ, jẹ ko ma lọ
Aunty ye-ye-ye-ye
Ati dẹ o, dẹ o, dẹ o
Your body language, making me want to dey package o
Money I get o
As you dey whine am o
Bend low, bend low-low-low, bend low
Bend low (o low), bend low (o low)
As you dey whine am o
Bend low, bend low-low-low, bend low
Bend low, bend low (it's Spellz)
Wetin designer go cause for Lagos (wetin designer go cause for Lagos)
All of my ladies they yakpa for Hilux (all of my le, le-le-le-le-le)
Me and my guys we dey for Rumors (me and my guys we dey for Rumors)
We get money, we say make we link up
Yeah, we say make we link up
Wetin designer go cause for Lagos (wetin designer go cause for Lagos)
All of my ladies they yakpa for Hilux (all of my le, le, le, le)
Me and my guys we dey for Quilox (me and my guys we dey for Quilox)
We get money, we say make we link up
(O lo-lo-lo, o lo)
(Rochie on the mix)