Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Nyash Na Nyash
Chella
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Sweet melody, AH!
I dey my own, you dey shake-e your nyash-e
For where ah de drink Ogwogworo, Aah
I dey for river, dey cast-e my net-e
You decide to show your bololo, ah
Weytin I no do for you?
Na weytin you want, I de do it times two, mana
Emere nu mu ife ojo go de love obiri
Na, na, na, na, na
Nyashy na nyashy, nyashy na nyashy
Nyashy na nyashy iyo
Breasti na breasti iyoo, Whether big-e or small iyo
Nyashy na nyashy, nyashy na nyashy, sitretch mark is iyo
Sitretch mark is iyoo, e dey enter my eyes iyo (Ogologo)
Shaking na your gilory
Ah-ha shakey wee ya (ukwu nnu)
Shaking na your gilory
Ah-ha shakey wee ya (ukwu nnu)
Shaking na your gilory
Ah-ha shakey wee ya (ukwu nnu)
Shaking na your gilory, ah-ha
Sitretch mark is my favorite thing olo, oh-oh
I never chop since I see you last week iyo
(Since I see you, since I see you)
Gimme dat thing omedicina gor ni
Yansh na yansh but in different sizing
No be today, Omo everybody knows what I like
(Weytin I no do for you?)
(Na weytin you want I go do it times two, mana)
You should know everything I do
Anything I buy I go buy for two oh
Nyashy na nyashy, nyashy na nyashy (Oshey)
Nyashy na nyashy iyo (Oshey)
Breasti na breasti iyoo
Whether big-e or small iyo (weather big-e or small)
Nyashy na nyashy, nyashy na nyashy, sitretch mark is iyo
Sitretch mark is iyoo, e dey enter my eyes iyo (e dey enter my eyes)
(Ogologo) Shaking na your gilory
Ah-ha shakey wee ya (ukwu nnu)
Shaking na your gilory
Ah-ha shakey wee ya (ukwu nnu)
Shaking na your gilory
Ah-ha shakey wee ya (ukwu nnu)
Shaking na your gilory, ah-ha
ย
(Whine am go mo, Whine am go mo)
(Whine am go mo, Whine am go mo)
(Whine am go mo, Whine am go mo)
(Whine am go mo)
(Shaking na your gilory)
(Shaking na your gilory)
(Shaking na your gilory)
(Shaking na your gilory)
ย