Skip to content

Para mood ft corizo ,vp

corizo4life
Popularity ยท Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

Para para El fucking Corizo Para para Dem break my heart but thank God dem no break my sterm VP call my cab man, I wan enter cartel I wan enter para mood Para para mood I wan enter para mood Para para Make we con dey move I wan enter para mood PARA PARA MOOD! Dem break my heart, thank God dem no break my sterm I wan enter para mood You should- Know good or bad (bitch) What's right or wrong? I no do you bad thing Why you do me wrong? Corizo, who you wrong? I dated, I live in goin I thought you were on safety You fired, heart-e gone Pastor! I need to be counseled! VP, call me cab man, I wan enter cartel Loose guard girls for my hood, all because of you VP, I call dem loose And your girlfriend sef na loose I wan enter para mood Para para mood I wan enter para mood Para para Make we con dey move I wan enter PARA MOOD! Para para mood Dem break my heart, thank God dem no break my sterm Enter pa- I remembered the first day that I met you Shot my shot with stone like I'm David in the Bible I come unlock your heart Throw the key for ocean The boy wey go replace me go swim river with shark I new buy PS5, I no come play with your heart Instead, I buy another pad make we play together Melanin dark skin, indeed black is beauty Still got me wondering why Michael Jackson bleach he own You got me wondering why Michael Jackson bleach he own skin Got me wondering why he bleach he own You got me wondering why Michael Jackson bleach he own skin You got me wondering why he bleach he own Every "I love you" I sent I meant it Don't you know big boys cry too? My time you fucking wasted You're my tactom, you seek impatient Pastor, I need to be counseled (PASTOR! AYE YA YA YA YA!) VP, call your cab man low key, I wan enter cartel Loose guard girls for my school VP, I call dem loose Hhh-heh, you dey call dem loose, all your girlfriend sef na loose Fuck! Loose guard! Loose guard! Para para! Hello? Hello? How far na? You don buy am? I dey o, how e be? Omor, I dey o, you don buy am? Omor, see ehn, that cab man ehn, he nor dey pick my call I dey get urge, help me go na, abeg You know s- You know say day don dark so ehn, I wan Abeg na, I fi' credit am, 30 for 4 Do am for me na You say police- Police dey dey road Do am for me blood I- O-, okay, na because say na you o Pamparampa, para mood Paramparampa, pa- I say, pamparampa, para mood I wan enter para mood Pamparampa parampa Pamparampa, para mood I wan enter, enter para mood I wan enter para- Hello? Hello? Hello blood, how far na? Why you dey talk like who dey die? Where you dey? Omor, I just dey para Where you dey? Ah! urge wan kill me for house I just dey this Adesuwa here, Police just hold me here, omor Police weytin? And I tell you just now o, EF-, EFCC just hold me Those stinky on uniform? Yes na, and I tell you just now o I told you before, nor be all those stinky when dey here so And the money just too big, Ah God! Hello? Hello? Where you say you dey now? Omor, I dey this Adesuwa here You dey hear me? I dey hear you I nor dey hear you na, how you come take dey hear me? Hello, you dey hear me? Ah! Call DY, Call DY, I nor dey hear you, I nor dey hear you Or call your Mama, I nor dey hear you Officer, you dey hear? He don loose guard me Blood, you wan loose guard me? Courage, you're wicked, heh-