Skip to content

THIS

Phillotones
Popularity ยท Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

You no fit to handle am If I put all the pressure for your body You go fall down Omo no be stamina Na baba God Dey run am Charlie, no be by power Me I no wan talk again nobody go run my race Not today The good vibes come my way The Bad ones go away Far away Sinner man go die and e go Dey with the devil Nobody wan die but dem wan go heaven And for the hood wey I dey we dey collect double We no killy anybody na the life you buckle Oya Make all the water gbe me lo (lololo) Wetin I never talk bamiso (sososo) I Dey sing my pains through this song Many people Dey for this picture For this picture Make nobody Come pressure me Thatโ€™s the way of life, my remedy No be comedy, but e be funny things No be comedy, but e be funny things o Make nobody Come pressure me Thatโ€™s the way of life, my remedy No be comedy, but e be funny things No be comedy, but e be funny things o Uh You no fit to handle am If I put all the pressure for your body You go fall down Omo no be stamina Na baba God Dey run am Charlie, no be by power Me I no wan talk again nobody go run my race Not today The good vibes come my way The Bad ones go away Far away Bony CDM Verse; Aii Its B O N Y Welcome to Nigeria where my people always suffer People eating Gala, Government with nothing to offer Chowing Sausage daily, thinking which kind way go pay me Me sef won live comfy, riding a sexy Mercedes What you know about suffering, know about pressure Too many times Iโ€™ve been down with no lecture The aim is to blow just like bangers in December Trynna heal my soul see me scrolling through scriptures What you know bout fake love, Iโ€™ve always been a witness Focus on your goals mehn, fuck the pressure These demons trynna hold me mehn, fuck depression Trynn be successful, fuck the system Got skirt up my system, fuck th8/ government! Mehn I believe in myself, see the way that Iโ€™ve grown mehn I feel this Mehn Iโ€™m trynna be the one for long no one minute Trynna be an OG mehn I really mean this Grr You no fit to handle am If I put all the pressure for your body You go fall down Omo no be stamina Na baba God Dey run am Charlie, no be by power Me I no wan talk again nobody go run my race Not today The good vibes come my way The Bad ones go away Far away Geezie Verse; Geezie Yeah Lifeโ€™s a journey but the road is rocky (no good road) Good vibes only Everybody know me (they know me) I might be lonely But Iโ€™ve got my hommies(real) If I feel depressed Me I go smoke my kpoli (smoke up) Depression is real (yeah) People just Dey die (real) No go reason am Because you fit go take your life (suicide) I might be scared of height But I go still reach the top (peak milk) I knew I was the guy Since I was in Ss1 (e don tey) Iโ€™m evil like the devils son (fear me) but Iโ€™m Gods son,(like Jesus) I know Iโ€™m still broke But I go build my mansion (oh boy) No negativity (plus) No bad energy (at all) If you Dey think of giving up No try to follow me (go back) Stay awake all night Tryna make some mulla I Dey broke sometimes I no get no helper