Skip to content

Mama England

Jimi Tenor / Tony Allen
Popularity · Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

Eh, na who be dis? Hello? Eh, na me, oh, Akinwunmi Alabi Ah, you no hear wetin go on? Wetin open? I wan go England go make music, dem no dey give me visa, oh England? Eh Ah, these people, I no know wetin wey dem do themselves So wetin dem come say happen gan? We used to go form a line, now dem say make we go online Dem go ask about my mama, my papa, my sister, my house Paper, paper, paper, paper, say I don't know, oh Eh, woli, this one na wahala, oh So, which time we come begin all this yayayaya? We dey go make music, we and Jimmy Tenor, now You know, Kabu Kabu, Jimmy Tenor, make we go rock Mama England, open your legs And let me go inside Mama England, open your legs I'm gonna make you feel alright Mama England, open your legs I'm gonna rock you through the night Mama England, open your legs And let me go inside Mama England, open your legs I'm gonna make you feel alright Mama England, open your legs I'm gonna rock you through the night Mama England, open your legs So, wetin dem come say happen, wey dem no wan give you the visa gan? Ah, oh, the management don try The promoter don send me invitation letter and all this But you know these people, dem no really like we Upon all the gold and the diamonds wey dem carry go Eh, this one we for send pon dem head, oh Because we no be terrorist, we be musician Dem for know And we got a vision You see, dem for know say musician no be television You know We are people with vision So dem for leave the visa Mama England, open your legs And let me go inside Mama England, open your legs I'm gonna make you feel alright Mama England, open your legs I'm gonna rock you through the night Mama England, open your legs And let me go inside Mama England, open your legs I'm gonna make you feel alright Mama England, open your legs I'm gonna rock you through the night Mama England, open your legs And now make the people tell dem, oh, say musician for get visa Because we're coming to play some music And make you feel good And make you feel fine Hmm, listen to this, listen to this, listen to this Listen to this Tony Allen beat Huh, na England we dey go Abi Whether they say yes or no, we go come play this music You no know, na one my friend dey talk, he say we are here Whether they want am or them no want, we don reach We dey inside Gon, gon, gon, gon, gon Mama England, open your legs And let me go inside Mama England, open your legs I'm gonna make you feel alright Mama England, open your legs I'm gonna rock you through the night Mama England, open your legs And let me go inside Mama England, open your legs I'm gonna make you feel alright Mama England, open your legs I'm gonna rock you through the night Mama England, open your legs