Skip to content

MARCH AM (Visualizer)

Rema
Popularity ยท Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

P! (P) Hehe-hehe-hehe-hehe-he แปŒmแป ologo, Baba Remy, no bobo Normally, I dey kolo Money full for my bank o No go hustle, dey for Twitter dey zozo Try me, make I sample, I'm in battle Animal, o แนฃe Nat Geo 17, I dey dagbo, I dey crack code Now the Prince of Afro Every day, this my mouth, I dey sharp am Knew I was H-I-M from the Zanga Step on the stage and the girls dem pass out Opposite gender, na me dey pack am Success no fit make me lose my hunger PSG gang, exhaust dey burn out (Raise am! Raise am! Raise am!) Lamborghini Urus, I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am Hehe-hehe-hehe-hehe-he, huh Remy, raise am, raise am, raise am Raise am, raise am, raise am Raise am, raise am, raise am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am Every day I dey raise una BP, raise am to the ceiling Talking my shit and I don't keep it PG No dey hold me na, make una leave me, leave Oya, make una leave me I no go let anybody breathe Them be novice, H-I-M no shaking Ehn-ehn, Oppenheimer, always dropping another banger Only one Remy dey make girls dance am Remy too dey para For performance, collect แบนgbแปn rabba One million dollar (ay, yeba) Anybody test my temper, make e prepare for the karma Every day, this my mouth, I dey sharp am Knew I was H-I-M from the Zanga Step on the stage and the girls dem pass out Opposite gender, na me dey pack am (ha, ha) Success no fit make me lose my hunger (ah) PSG gang, exhaust dey burn out (yeba) (Raise am! Raise am! Raise am!) Lamborghini Urus, I dey march am (yeba, yeba) I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am I dey march am, I dey march am