Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Fire
Muyeez
Popularity ยท Moderate
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Fire, fire, fire, bring the fire
Fire, fire, fire, bring the fire
Fire, fire, fire, bring the fire
Fire, fire, fire, bring the fire
Dem no wan make the boy go up
But Oluwa juwonlo
Don see many things spoilt
Rugged boy, I no fit give up
Pastor Samu dey pray for church
Alfa too dey pray for mosque
Make the blessings no go comot
And like this me, I no fit dull
(Fire) oh fire
(Fire, bring the fire)
Fire (fire), oh, fire
(Fire, bring the fire)
Whoa-oh, oh ah (fire)
(Fire, bring the fire)
(Fire) fire
(Fire, bring the fire)
Lost many things along the line (ah)
I wish I fit tell baba God make he help me rewind
But e no possible, omo, me I no fit lie
Carry my cross and I carry my cross
To my front, my guy
'Cause I know if I get the fire
Na my own, na my own palava
Mama fire me steady prayer
Try me, Holy Ghost fire (fire, fire, fire)
I know where I come from
That's why the boy no dey gazo
Out for the money, me I stubborn
Give me my money, osiso 'cause I get
(Fire, fire, fire, bring the fire) fire, fire
(Fire, fire, fire, bring the fire)
Oh, fire
(Fire, fire, fire, bring the fire)
Oh, fire
(Fire, fire, fire, bring the fire)
Koba
ย