Skip to content

Alert

Prinx Emmanuel
Popularity ยท Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

Send me the kind of alert The kind of alert The kind of alert that will make my photo heavy Jesu! Hey, hey, hey, hey Correct sound Prince Emmanuel Brother Asu Abeg o come and see me on a bicycle Send me the kind of alert The kind of alert The kind of alert that will make my photo heavy Send me the kind of alert The kind of alert The kind of alert that will make my photo heavy Oh my Lord Oh my Jesu Oh my Lord Oh my Jesu Okay, see Make the thing dey enter So that I go fit buy Benza E no go bad if I drop the kind of tie Shey go make my pastor mental Oh Lord I want to hear the pompom Because of a light spray my mom see Carry the woman go London Eh, make she just go drink coffee I say the kind of alert For box wey G-Passat Jesu, save the account I don't want to know the amount But you know that kind of alert Make go fresh my face like say I do makeup Eh, shebi na crane wey go dey carry my phone Anytime I want make call Send me the kind of alert The kind of alert The kind of alert that will make my photo heavy Send me the kind of alert The kind of alert The kind of alert that will make my photo heavy Jesu! Oh my Lord Oh my Jesu Oh my Lord Oh my Jesu Okay, eh Jehovah clear all the yeye Make we dey swing for the pepper We want to ride from AC to AC We don't tire to enter keke So that when we want to sow seed Make the seed dey big pass the whole tree And any day we want chop turkey Madam what is the price of the poultry? Shey you know the matter sha Private jet for the corner sha And when we want buy house We go make am look like say we dey buy gala sha Shebi na that kind of alert wey go hit you You go want slap policeman Make them put you inside cell So that you go dey there think wetin you go use this money do Oh Lord The kind of alert The kind of alert The kind of alert that will make my photo heavy Send me the kind of alert The kind of alert The kind of alert that will make my photo heavy Oh my Lord Oh my Jesu Oh my Lord Oh my Jesu Prince Emmanuel