Summer Time
KillamanDrip
Popularity ยท Low
Listen
YouTube
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
(Buju) Hook: Girl you know you fine for the summertime And your body dey proper and iโm sure you know Omalicha (x2) Verse: Show me your kokose you no know something wey these girls no sabi o Na you fit turn me to zombie o So where you go me i go follow Follow follow you go We fit go okokomaiko We fit jump untop motorcycle Follow you where you go Small thing oh no know The money always e dey for yard Ti o ba shey dada o le gba sha Inu mi dun dada mo fa ilu ya Gbedu mi ton jo shey be mo sha Shey be mo jo jo e ma lo sa Show me what you got for your mama And you know you fine Back to Hook (x2) KillamanDrip: Me nuh letting go Tell me everything girl I need to know Cause you be my melody So would you let me be your remedy (oh o o) Baby we can go Anything I fit to do for you Cause you keep me warm inside hmmm Na you I wanna satisfy hmm Thatโs my baby na you wey de drive me crazy No touch my baby do you really think Iโm shady Thatโs my lady o na you we de drive me crazy Donโt go nowhere I need your body right here Living lavisda loca In Chicago And we never getting old Oh no Itโs another case o Cause Babygirl you give me love I just want you to know