Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Holy
TRIGGA
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Life na one
Happiness na two
Everything i want
Make e come to me times two
Happiness untold
Yeah my story go choke
Even as dem don prophecize
I still Dey work for my Goals
We all walking dead
Hunger Dey kill man
Accident don kill many
Many are sad and smiling
We all walking dead
Hunger Dey kill man
Accident don kill many
Many are sad and smiling
Holy holy holy
Holy Ho
How long this been going
Going go
Holy holy holy
Holy Ho
How long this been going
Going
Go
Queremous Buena vida
(We want good life)
Queremous Buena vida
(We want good life)
Queremous Buena vida
We want good life)
Queremous Buena vida
(We want good life)
Queremous Buena vida
(We want good life)
Queremous Buena vida
(We want good life)
Queremous Buena vida
We want good life)
Queremous Buena vida
(We want good life)
I Dey my lane
(You say wetin)
Jejely jejely I Dey for my lane
I no dey like trouble at all
And i no Dey wish my brotherman fall
Pour me holy water
No go burn me fire
Na money Dey make a man complete
No be jagidi jagan
Holy holy holy
Holy Ho
How long this been going
Going go
Holy holy holy
Holy Ho
How long this been going
Going go
Queremous Buena vida
(We want good life)
Queremous Buena vida
(We want good life)
Queremous Buena vida
We want good life)
Queremous Buena vida
(We want good life)
Queremous Buena vida
(We want good life)
Queremous Buena vida
(We want good life)
Queremous Buena vida
We want good life)
Queremous Buena vida
(We want good life)
ย