Skip to content

Confam

Zichy
Popularity ยท Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

Kirikata kirikata kirikata Whine for me baby no leave me na You know the boy get stamina You know the boy get stamina x2 Them other girls dem dey hinder me Na only you wey dey ginger me Oh my baby touch me sensually Give you loving baby mentally Physically, emotionally Give me your love baby radically Na only you I see to carry No go dey dull baby sumo mi Kirikata kirikata kirikata Whine for man baby no leave me na You know the boy get stamina You know the boy get stamina x2 Your loving confam Girl this your loving na confam Girl this your loving na confam Girl this your loving na confam Girl if you leave me I fit kpai x2 Ghana girl she sabi cook She sabi dress She be the only one on my mind Girl e be you Dey burst up my mind When I dey down she hold me down She buss it down She been dey hold me tight quarantine The love dey sweet me like valentine Lori insta Only you I text for the insta Love it when you call me mister Pretty butterfly seniorita mamacita Kirikata kirikata kirikata Whine for man baby no leave me na You know the boy get stamina You know the boy get stamina x2 Your loving confam Girls this your loving na confam Girl this your loving na confam Girl this your loving na confam Girl if you leave me I fit kpai x2