Skip to content

Maths Is Fine For Sum

Popularity ยท Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

A-ahAh!!! I don tire for this school I wan yarn my mind Make u na comot o... I wan yarn Give me Tofu and buy me sobo Give me lemonade and granular Make I chop am, I go dey alright Cos I be pako, make I no lie When I dey go Cafe na em I see roger no gree me enter, Say where my ID card, So I vex And I spark for am, And I change am for am... O o uh o... When I dey go Cafe na em I see roger no gree me enter, Say where my ID card, So I vex, I change am for am, (balz) I spark for am ... O o uh o... I wanna chop my meal roger comot for door My ticket dey with me, No try get use to dey form Upon sey I wan manage the food wey dem dey serve You talk say I no fit enter without my ID card You say make I tuck-in, make I roll down my sleeve Sey for your big guys I resemble pastor pikin No shunting, omo no fronting Because sey she be girl, you com give am free entry Life no be so, Bros don't be partial If you vex me, I go go town go chop paala. But to get this pass thing na wahala If you no allow me pass, I go cause kasala We-weh---when I dey go Cafe na em I see roger no gree me enter, Say where my ID card, So I vex And I spark for am, And I change am for am... O o uh o... When I dey go Cafe na em I see roger no gree me enter, Say where my ID card, (ayomide in the building) So I vex, I change am for am, I spark for am ... O o uh o... Mo tun lo worship gan, se mi lo pa jesu Mo ni card, hymn book, study guide pelu Bible Mo tun je fried rice ti o l'eran but fried Tofu I'm always happy on Sundays cos mo fe lo je 'igbadun BU dey in front of other schools. Olanrewaju They still fall back to us, now they call us. Timilehin Awa ni centre piece, they call us. Arinola The strongest pillar in the building. Opomulero Mo proud gan pe mo wa lati Babcock University Awa ni igboro Ilishan living life b Barca in the city A ti ni so many stars e.g (...) Na so life dey for here, Living the life of fear Free never but living low Living kokombilo, It's full of private hell, rogers full everywhere, chains we no fit wear, how we fair no one cares. Boys dey chill for weekend, we jaa comot for this end Sissy girls just good to carry, let's go it's time to party. Sunday we go com back school, na only T-fair go seku, No money for credit, see boys doing extracool (...) We're bombed wit many rules like this is why I'm in school Light out everyday by ten Cooking is put on barn Cafe food dey taste like shit The toilet we no fit breath The school is nothing but a private money making thing When I dey go Cafe na em I see roger no gree me enter, Say where my ID card, So I vex And I spark for am, And I change am for am... O o uh o... When I dey go Cafe na em I see roger no gree me enter, Say where my ID card, So I vex, I change am for am, I spark for am ... O o uh o... I don tired oo o uh ooo...