Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Obokhian
Egertton
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
EGERTTON DON COME AGAIN
Incantation music
Obokian
Obavan
Obota
Obowie
Ohianzekpe otemonokpia
Otemonokwo
Tota Tota Tota Tota
Them Dey find Egertton
When them Dey for GRA
I Dey for akugbe
Akugbe
My mama don warn me
Say Egertton pray to God you are the chosen one
You know
I don get brothers wey don lost
I don get boys wey I no trust
I get niggas wey don me bad
Wey don stab my bag
Niggas wey wan chop my eye
But you can't chop me
You go see something
I no be small pikin
No look down on me
Obokian
Obavan
Obota
Obowie
Ohianzekpe
Otemonokpia
Otemonokwo
Tota Tota Tota Tota
Obokian
Obavan
Obota
Obowie
Ohianzekpe
Otemonokpia
Otemonokwo
Tota Tota Tota Tota
Epa Domo sir
Domo sir
Domo sir
Na Osaze be this
I go fulfill my wish
Since I be small pikin
Lamogu
Lamogu
Lamogu
I no dey do juju
Spiritual something
I don Dey speak Benin
Incantation music
You must to feel my music
You know say I be spirit
Benin boy
Oredo
From ogbe
Utalogbe
Utalogbe
Utalogbe
Obokian
Obavan
Obota
Obowie
Ohianzekpe
Otemonokpia
Otemonokwo
Tota Tota Tota Tota
Obokian
Obavan
Obota
Obowie
Ohianzekpe
Otemonokpia
Otemonokwo
Tota Tota Tota Tota Tota Tota Tota Tota Tota Tota Tota Tota
EGERTTON Don come again
Egertton don come again
ย