Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Davido (Bad Boy)
Micle CH
Popularity · Low
+
Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Omo come close me I bad like John cena
Me I get vibe and am cool monalisa
If u do my own I go take u round Africa
Fresh pass Davido and I will put u in my Beamer
Girl this ur yansh e day burst my liver
I will buy u techno make u call me when u down
Kizzdaniel n go fit take u for my side
Carry my property I promise I go sign
She call me bad boy(badboy)
Nobody badder Dan me (badder Dan me)
Nobody badder Dan me(badder Dan me)
Nobody badder Dan me yh yh yhh
She call me bad boy(badboy)
Nobody badder Dan me (badder Dan me)
Nobody badder Dan me(badder Dan me)
Nobody badder Dan me yh yh yhh
Me I no get time
Pull in my hood
Baby let me treat u right
Na u day give vibe
Come closer
Let me give u all night
Omo come close me I bad like John cena
Me I get vibe and am cool monalisa
If u do my own I go take u round Africa
Fresh pass Davido and I will put u in my Beamer
Girl this ur yansh e day burst my liver
I will buy u techno make u call me when u down
Kizzdaniel n go fit take u for my side
Carry my property I promise I go sign
She call me bad boy (badboy)
Nobody badder Dan me(badder Dan me)
Nobody badder Dan me(badder Dan me)
Nobody badder Dan me(badder Dan me)
She call me bad boy(badboy)
Nobody badder Dan me (badder Dan me)
Nobody badder Dan me(badder Dan me)
Nobody badder Dan me yh yh yhh
Only you baby wey fit put me on the line
Only you baby wey fit put me for the night ah ah
Only you baby wey fit do me alright
I told you I had like john cena
Me I get vibe and am cool monalisa
If u do my own I go take u round Africa
Fresh pass Davido and I will put u in my Beamer
Girl this ur yansh e day burst my liver
I will buy u techno make u call me when u down
Wahala wahala (wahala yh yh)