Holiday (Cover)
Coloz Band
Popularity ยท Low
Listen
YouTube
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Hmm
Ooh
Yeah yeah
First you go be the bad guy
Then you go be the actor
Because I won feed my family
Na im make me thief my own guy laptop
Came out alive omo me I thank God
My money big you go need tractor
If e be say you won carry my weight
You go need new gym instructor
Straight out of Benin
I drop my EP
Twenty nineteen
Them think say the gbedu go finish
My music is traveling
From India to Asia to Berlin
The thing wey dey pain me
Be say una no won dey believe
Yeah yeah
But I will never forget the time
When bad belle them cast us away
Fast forward to today
Everyday na holida-a-a-a-y
Everyday say na holiday
Oya-day, oya-day, day-day-day
Oh-we-e-e-e-y
I will never forget the time
When bad belle them cast us away
Fast forward to today
Everyday say na holida-a-a-a-y
Everyday say na holiday
Oya-day, oya-day, day-day-day
Oh-wey