Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Brace For Takeoff
Leczy
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Mo ti were bo till I fly to the top
Yeah
Yeah, yeah, yeah
Oh no, no, no, no, no
Flexxy pon this one
Yeah, yeah, yeah
Oh (Oh no)
(See)
If I flow kolima, man understand me
I'm young but I'm searching like I'm forty
2024 Na me first beg
To ri 2023 fe le la le ju
Carry talant wey go turn my phone to my best friend
Always checking if I dey bored, I go get strength
Mama say lekan kama ni sure for you
Those wey don die, see dem get plan two
So many messages want attention
So many shenkin but no mention
As omokun I need to move on
Even person I dey fear still dey fear o
Every night and day, owo mo mantin
Kilo kan idu awa yi pelu lomo ti ye ye
A lot of things wey dey bother mind
E sure for me and my brother man
Tori hallelujah, melo mo fe kor
Moju ti ri, melo mo fe sor
Believer no dey panic
Mama mi ti wi pe won ma to po
Tori hallelujah, melo mo fe kor
Moju ti ri, melo mo fe sor
Believer no dey panic
Mama mi ti wi pe won ma to po
Shebi na hope wey dey make man believe in God
Relo scope, oniti di gba oti di jo
Gimme the score, Oluwa lo mo destiny o
Mo ti were bo till I fly to the top
Na why sometimes I dey fear man
But omo bad see wetin man do man
No gree for nobody o
Better buckle your shoe and gbe body o
Love time don't last, only tough people do, do
Why I no go shine, I don pay all my dues
Egun leri, eji ma ri, ma ri o
Ki l'eti o ri, ti e ti n pa ri o
If I flow kolima, man understand me
I'm young but I'm searching like I'm forty
2024 Na me first beg
To ri 2023 fe le la le ju
Carry talant wey go turn my phone to my best friend
Always checking if I dey bored, I go get strength
Mama say lekan kama ni sure for you
Those wey don die, see dem get plan two
Hallelujah meje o, Hosanna mo ni meje
Ase gudugudu meje
B'omo ase wa mi si
Where the money dey I dey, 'cause every hustle getting paid
E lo bi everybody wan see win
But this year we go change pattern
We go check, we go see balance
Omo awon loke loke
Owo mi we loke loke
Mi o ni wa le layi o
Wetin forever, na me first beg
Ibi ti mo ti mo ko ma se n tan be
I won so be like sawon lotte
Won duro ko tan pass am e fi se fun ten
Ibi ti ma de ma de
Ibi ti ma de ma de
Mi e no go struggle, omo ma ri temi se
Monday, shey Monday, Sunday
So ibi mo ma le o
I'm about to bypass
'Cause I live and forget
Gbe le efo gbe re right now
Sapa no go hold me down
I'm about to bypass
'Cause I live and forget
Gbe le efo gbe re right now
Sapa no go hold me down
If I flow kolima, man understand me
I'm young but I'm searching like I'm forty
2024 Na me first beg
To ri 2023 fe le la le ju
ย