Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Amen
Tim Godfrey
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Billionaire empire
Lege lege, is okay
SMJ on the beat say amen (Tim Godfrey baba)
Suna na Tim Godfrey aka Luganli say amen
Your life e go better o, amen eh amen
Family go better o, amen ah amen
Everything go better o, amen e go better o amen
E go better o amen amen eh eh eh amen amen
Last year I bin no get money at all o
Everybody wey know me, bin say I dey dull o
I wake up and drop my new music, now everybody just dey shayi body
They know that I'm exclusive, that's why everyday I chop money
Everything I do, papa God na your grace o
Your everlasting favour, dey help me run my race o
Boys and girls dey whine na na (whine na na)
Mama papa dem dey whine na na (whine na na)
I'm a blessing to my mama (my mama)
I get two hundred million right na na (right na na eh eh)
Your life e go better o amen eh amen
Family go better o amen ah amen
Everything go better o amen e go better o amen
E go better o amen amen amen amen amen
Your life e go better o amen eh amen
Family go better o amen ah amen
Everything go better o amen e go better o amen
E go better o amen amen amen amen amen
If dem say you no go make am my guy you tell dem ajiribo
If dem say you no go hammar my guy you hala egerege
This year this year everything workout for good
Omo e no matter wetin dem do na so so proof you go dey groove say
This year this year you go chop anybody wey try dis
This year amen amen amen
Awa kole mo le ami o
A ma bimo le mo ami o
We go go we go come ami o
Everybody help me say amen
Your life e go better o amen eh amen
Family go better o amen ah amen
Everything go better o amen e go better o amen
E go better o amen amen amen amen amen
Your life e go better o amen eh amen
Family go better o amen ah amen
Everything go better o amen e go better o amen
E go better o amen amen amen amen amen
Awa kole mo le ami o
A ma bimo le mo ami o
We go go we go come ami o
Everybody help me say amen
Your life e go better o amen eh amen
Family go better o amen ah amen
Everything go better o amen e go better o amen
E go better o amen amen amen amen amen
Your life e go better o amen eh amen
Family go better o amen ah amen
Everything go better o amen e go better o amen
E go better o amen amen amen amen amen
Elele dikeke keke dikeke
Tim Godfrey kedikeke
SMJ nana nana
Lege lege lege lege
ย