Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Abefeholics
Abefe
Popularity · Low
+
Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
So let me say a long thank you
To the lord for my condition
'Cause in my opinion
Out of everybody he bless me W my creator
Very ready fully in action
I don replace all my opinions
'Cause even though life gets hard but I dey collect all my commission
Cause without money
Ko si oblee
They said a lot they even said I'm forming
Even jack go dull if he no play
So I work small play Romeo and Juli
Who go think oo, shay na me ooo
Me wey my life history e pass Ugo C Ugo
But you see as I dey see so
I no panic as long as dem dey dance to my disco
Lele
Hale hale hale hale hale hale
Glory be to God and every other thing
Feels so good to be Abefeholic ooo
Body do me ligaliga li
Cause how I do my trick oo ko sẹni to ye
Mo wo gbogbo set mi
Ko sẹni to le
Feels so good to be Abefeholic ooo
Body do me ligaliga li
I'm at point where I can't lie
I'm gangster I'm a rascal
Dem know I get God,Dem dey fear
Aya wọn ja reason why they playing on mi safe side
O ṣe o
O ya gbe mi lọ Madagascar
Money is everything i don cast am
And you know my blood it wont settle
Until i pack am pack am
If you no get money, wa a ri ṣege
I tell you banza banza moko sere
Many things I saw wey I no say
So I work small play yori yori
Who go think oo, shay na me ooo
Me wey my life history e pass Ugo C Ugo
But you see as I dey see so
I no panic as long as dem dey dance to my disco
Lele
Hale hale hale hale hale hale
Glory be to God and every other thing
Feels so good to be Abefeholic ooo
Body do me ligaliga li
Cause how I do my trick oo ko sẹni to ye
Mo wo gbogbo set mi
Ko sẹni to le
Feels so good to be Abefeholic ooo
Body do me ligaliga li
Hale hale hale hale hale hale
Glory be to God and every other thing
Feels so good to be Abefeholic ooo
Body do me ligaliga li
Cause how I do my trick oo ko sẹni to ye
Mo wo gbogbo set mi
Ko sẹni to le
Feels so good to be Abefeholic ooo
Body do me ligaliga li