Skip to content

Tomorrow

Mide Kizzy
Popularity ยท Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

Oh Oluwa Oh yeye Mide Kizzy yeh! Ajigijaga Dylan! Feeling the crew bad When you be dey when i dey pray to God kogbe mi de bi giga Eleda shanu omore maje kaye pa kadara da When you be dey when i dey pray to God ko gbe mi dey ibi giga Oluwa shanu omore maje kaye pa kadara da ye ye Tomorrow get belle No one knows tomorrow Kosi eda to mola Kosi seni to mola seh Tomorrow get belle No one knows tomorrow Kosi eda to mola Kosi seni to mola seh Yeah! I remember back in the days everybody chase me around like boy wey no get class. Now am the one they rushing everyday for good Oluwa see that boy now is getting to the top! When I don't have the money Everybody run away When the money is coming up everybody feel my jam Eveybody calling up for a up.(update) Oluwa take me to the top abeg oh! Tomorrow get belle No one knows tomorrow Kosi eda to mola Kosi seni to mola seh Tomorrow get belle No one knows tomorrow Kosi eda to mola Kosi seni to mola seh Kizzy! Ajigijaga Rapper melo lonso Emi omo tonso Mide kizzy ti gbe iri wole Egbenu siun! Back in the days wey them think day I no go blow Sheybi oluwa ni shola See me now i don dey flow As you can see very soon am going home There's no time for haters that is why am all alone I no send anybody that is all you need to know Mide kizzy on the beat Official just dey go!! Tomorrow get belle No one knows tomorrow Kosi eda to mola Kosi seni to mola seh Tomorrow get belle No one knows tomorrow Kosi eda to mola Kosi seni to mola seh Oluwa! take me to the top Take me to the top Baba take me to the top oh no Oluwa! Take me to the top Baba take me to the top oh Take me to the top oh yeye! Tomorrow get belle No one knows tomorrow Kosi eda to mola Kosi seni to mola seh Tomorrow get belle No one knows tomorrow Kosi eda to mola Kosi seni to mola seh "Tomorrow get belle.Brother hustle tight so that you go feel the bubble.you need to Double your hustle so that you go know now to bubble" Yoo Mide Kizzy Chilling with Dylan Kizzy!!!