Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Blessings On Blessings (B.O.B)
Mayorkun
Popularity · Low
+
Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Iye
Or you don't know?
Baddest
Yo x
Of le-le, gege
Kill-, shekpe
Blessings on blessings
I'm counting my blessings, don't act like you don't know oh
Continental International, Pounds ati Dollar molowo oh
Bad days are gone, good days are coming, just follow who know road
As e the beat e dey bounce, all my ladies dey go low low
Taking over, no be local
Carry you go far far far
Who dey run am? Na God dey run am, jollof no be ofada
'Cause I'm focused on my p
And I no fit retreat
I get the liver to dey fayaya ya ya
Inside life, inside-, inside life
I dey live my life, live my-, inside life
Inside life, inside-, inside life
Shey na real life, inside-, inside life
Ma je ko pami oh
Dem say if no be money, nobody go sabi oh
Listen I'm not capping oh
Moshise mo de kaku bi Ronaldinho
Won le won de le ba (le ba)
And I no dey see dem for my radar (radar)
My remedy is what I like
Bad energy sit down one side
Blessings on blessings
I'm counting my blessings, don't act like you don't know
Continental International, Pounds ati Dollar molowo oh
Bad days are gone, good days are coming, just follow who know road
As e the beat e dey bounce, all my ladies dey go low low
Taking over, no be local
Carry you go far far far
Who dey run am? Na God dey run am, jollof no be ofada
'Cause I'm focused on my p
And I no fit retreat
I get the liver to dey fayaya ya ya
Taking over, normal normal
Pushing the P, and we turn it over
Awon picker picker, ati loader loader
If dem enter Ghana, dem go need medical
Blacko, blacker, who the motherfucker wey dey talk say my tomorrow no go better?
Hmm, my jigger jigger say make I no relax
Only God go make us bigger bigger
Blessings on blessings
I'm counting my blessings, don't act like you don't know
Continental International, Pounds ati Dollar molowo oh
Bad days are gone, good days are coming, just follow who know road
As e the beat e dey bounce, all my ladies dey go low low
Taking over, no be local
Carry you go far far far
Who dey run am? Na God dey run am, jollof no be ofada
'Cause I'm focused on my p
And I no fit retreat
I get the liver to dey fayaya ya ya
Inside life, inside-, inside life
I dey live my life, live my-, inside life
Inside life, inside-, inside life
Shey na real life, inside-, inside life
Yo, inside life
I dey live my-, inside life
Inside life, inside-, inside life
Shey na real life