Skip to content

Necessari

Ejoya, Novemba, ShineTTW and Black Culture
Popularity ยท Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

Listen to my story, story, story Story, story, oh My baby she want be my one and only One and only, oh Wetin you carry cook pot for food joro Overload Overload Omoge necessary Overdose Overdose Make you no killi person Overload Overload Omoge necessary oh Overdose On your love You no go killi person Your body bad I know E yeah You no go killi person You give me all night long Omoge necessary Carry you for head oh my lady oh I rise the compatriot for my baby bad I Swear I no dey play with her sandirio Oh oh oh oh Loving is essentially oh lady oh Carry you from Lagos to up here wey Care I give you keriwa not Delhi oh Keriwa keriwa Keriwa keriwa Come give me love seventeen eighteen nineteen Keriwa keriwa Come give me love seventeen eighteen nineteen Your body bad I know You no go killi person You give me all night long Omoge necessary Your body bad I know You no go killi person You give me all night long Omoge necessary Oh oh yeah ah Yeah oh Yeah oh